Overflow

INETIMI TIMAYA ODON, TEMIDAYO FEYISAYO AKINTEWE

Ladies are you ready for me
My guys are you ready for me
All my hommies are you ready for me
Are you ready for me

Say they mad for my overflow
See they wanna know
Anywhere I go demma wanna know
That’s why dem they tatafo

Dem dey mad for my overflow
The people everybody know
Anywhere I go demma wanna go
See that’s why the people demma tatafo

Mhmm egwoni babadeya
Hmm one chanamera
Tell your mama say egberi papa dey here
Everytime I come everybody demma holla

Leggo one tanamera
Tell your mama say Olamide e dey here
Mhmm one chanamera (Leggo)

Everybody I say lodge on Monday
Eko oni gbagba kugba
Me and my babe lodge on Monday
Eko oni gbagba kugba

Everybody now chey
Egboni papa dey here
One chanamera
Tell your mama say egberi papa dey here
Incase you never know say me run the area
Leggo Olamide e dey here
Young nigga my brother man e dey here
Egboni papa dey here
If you don’t like you go hug transformer

Your new school is my old school
Every time dem dey pose with their new school
Dem never sabi say na my old school
My brother man tell me who dye won fool

Leggo wan tana mera
Everybody egboni papa dey here
One chanamera
Tell your mama say YBNL dey here

Lojo on Monday
Eko oni gbagba kugba
I say lodge on Monday
Eko oni gbagba kugba

I no send you you send me
You see me I no see you
My runner man time no dey
Time dey I no check time

You feeling me
All my hommies are you feeling me
My ladies are you feeling me
The girls dem are you feeling me

Omo men orefepaper ni dimo oh okay
Four bedroom flat ogbe me asau goons
Ma toba fe break records you gotta break rules
Wheres my money moke gbesasira money
Nibori rolomi mati why owo mgbomi

Mmm, mogbi mo hustle
Ebami sofusi man komigi mo hustle
Timaya to olamide low key wo bustle
I build bank accounts eliye build muscle

Omo malo thinkye
Fear no dey sleep here
Slobby no dey eat here
You know what it is yeah
You stick with me yeah
Omo mo ma keep clip yeah
Range rover jeep yeah
Omo mo ma kill here
Mmm mogbi mo hustle
Mmm mogbi mo hustle eh

Lojo on Monday
Eko oni gbagba kugba
Me and my babe lodge on Monday
Eko oni gbagba kugba
Everybody now

Curiosità sulla canzone Overflow di Timaya

Quando è stata rilasciata la canzone “Overflow” di Timaya?
La canzone Overflow è stata rilasciata nel 2014, nell’album “Epiphany”.
Chi ha composto la canzone “Overflow” di di Timaya?
La canzone “Overflow” di di Timaya è stata composta da INETIMI TIMAYA ODON, TEMIDAYO FEYISAYO AKINTEWE.

Canzoni più popolari di Timaya

Altri artisti di African hip hop