Don Dada

Timaya, Spotless

Chulo eehh
Uhh yeah
Uhh yeah
Uhh yeah
Uhh yeah
Uhh yeah

Don Dada (uhh yeah)
Don Dada (uhh yeah)
Na we be don Dada
(uhh yeah, uhh yeah, uhh yeah, uhh yeah)
Yeah!
Don Dada (uhh yeah)
We be Don Dada (uhh yeah)
Na we be Don Dada
(uhh yeah, uhh yeah, uhh yeah, uhh yeah)

Telli me, telli me, telli me how you feel eh
The people you dey help say na dem go fvck you up ehh
Make una telli me, telli me, telli me how you feel eh eh ai (Leggo)
The people you show love to na dem go fvck you up eh
(Yea)

To dey broke is a fuck up (ehn)
I get guys weh I bring up
I pick dem from the bus stop now if I call them dem no dey pick up (for the gbedu weh we dey)
All these guys weh dey insult (continue) so nice and I won't stop
My level can never drop
I'm their role model I'm their big boss (for the gbedu weh we dey)
Ouhh ooo, all the money weh I get I wanna hold it
I don't wanna go to the club one night and blow it (hear me now)
Yehh! The best investment is on yourself ooo (ai ai)
I don't wanna hear say nobody come pick my call no more

What's my name? (Leggo)
Don Dada (Chulo ehh)
Say again
Don Dada
What's my name
Call me
Don Dada
Chulo
Don Dada
Chulo! I be their
Don Dada
What's my name?
Don Dada
Say again
Don Dada (Right)
What's my name? (Leggo)
Call me (Don Dada)
Say my name (Don Dada)
Leggo!

Everyday everyday, everyday I just dey go
No time, no time
Dem dey hate, dem dey hate
Dem dey see say me I get so much loving
I don't understand how you help a brother and he turn him back on you
Everyday till I die they can never see me fall, that one na lie

Ouhh ooo, all the money in the world I wanna hold it (Stoopid)
I don't wanna go to the club one night and blow it (hear me now)
Yehh! The best investment is on yourself ooo (Don't believe people Mehn)
I don't wanna hear say nobody come pick my call no more
What's my name? ouu
Don Dada
Papi
Say again - right - ouu
Don Dada
Papi
What's my name?
Don Dada
Concur
Don Dada
Right, I be their
Don Dada
What's my name?
Chulo eh
Don Dada
Say again
Don Dada (Right)
What's my name? (Leggo) Call me
Don Dada, call me da
Say my name
Don Dada

Leggo!
Ouhh ouhh ehh
I love me stoopid stoopid Papi Papi great Chulo
Right!

Curiosità sulla canzone Don Dada di Timaya

Quando è stata rilasciata la canzone “Don Dada” di Timaya?
La canzone Don Dada è stata rilasciata nel 2020, nell’album “Gratitude”.
Chi ha composto la canzone “Don Dada” di di Timaya?
La canzone “Don Dada” di di Timaya è stata composta da Timaya, Spotless.

Canzoni più popolari di Timaya

Altri artisti di African hip hop