Sanko

CHINEDU FRANCIS NNAKWUZIE, INETIMI TIMAYA ODON

Some of them dem ma know me
Some of them dem no know me
Some of them keep for me
Everytime the people dancing

Some of them the wanner whine for me
Some of them bugi it down for me
I love the way the ladies whine for me
Everybody now leggo eh

Everybody eh
I like the way you do it eh
Uhm my people say

All my ladies whine am eh daga
See this girls them'eh
All my people here you dey eh
All the ladies where una dey
Move your body to the beating eh

Love me love me
Need me need me
All my ladies every body them want me
This sexy body girls them need me

She say she love me she love me
She want me yeah she want me
All my people everybody love me
Sexy body girls everybody Sanko

See this girl them hear me Sanko
People them ma feel me from the Sanko
Hmm you don't care were I don't dey go
See the girl them ma wan to the hear me Sanko

Ah ha buss this every year
See the people them ma feel filling me like go
Anywhere that I go them wan to go
See right now meet them on my floor

I like the way them fit run floor
All my ladies wanna jump front
The ladies every body wanna move front
I like the way you step just dey too follow
Girls them dey whine am
All my homies them ma jump front
The girls everybody them ma twist dem

Everybody dance see see
I like the way them dey bugi down
I like the way them dey twist down
Me I like the way girls whine it down
Me I love them me I love them

I like the way them dey jump around
Me I like the way them dey twist down
Me I love the way girls them whine it down
l say me I love them me I love them

Love me love me
Need me need me
All my ladies everybody them want me
This sexy body girls them need me

She say she love me she love me
She want me yeah she want me
All my people every body love me
Sexy body girls everybody Sanko

See this girl them hear me Sanko
People them ma feel me from the Sanko
Hmm you don't care were I don't dey go
See the girl them ma wan to the hear me Sanko
Ah ha buss this every year
See the people them ma feel filling me like go
Anywhere that I go
Dager ah ha
Them ma ready now

Curiosità sulla canzone Sanko di Timaya

In quali album è stata rilasciata la canzone “Sanko” di Timaya?
Timaya ha rilasciato la canzone negli album “Epiphany” nel 2014 e “Best Of Timaya” nel 2014.
Chi ha composto la canzone “Sanko” di di Timaya?
La canzone “Sanko” di di Timaya è stata composta da CHINEDU FRANCIS NNAKWUZIE, INETIMI TIMAYA ODON.

Canzoni più popolari di Timaya

Altri artisti di African hip hop