Just Like That
Aaah
It's a ghen ghennn ghen
When I move you move (Just like that just like that)
When I move you (Just like that just like that)

Omo I never see any girl wey fine like wey fine like
This your ikebe dey carry weight o ti poju o ti poju
Abegi begy am make e coperate oooh
This your body I dey appreciate
For liqua for rira
I know like wahala
For liqua for rira
Girl you selecti wahala
Lale yi ooh
Mo ti mu rami yo
Mo ti yo mo ti yo
Mo ti redi lati jo
Lale yi ooh
Mo ti mu rami yo
Mo ti yo mo ti yo
Mo ti redi lati jo
When I move you move (Just like that just like that)
When I'm move you (Just like that just like that)

Mr Ragamuffin ooh (Yeyee)
Amaka get biggy bumbum
But she no sabi shake her biggy bum bum
What is the need of your biggy bumbum
When you no sabi shake that biggy bum bum
Ogaju sisi forever
The way that you gunning
We must leave here together
Lale yi ooh
Mo ti mu rami yo
Mo ti yo mo ti yo
Mo ti redi lati joo
Lale yi ooh
Mo ti mu rami yo
Mo ti yo mo ti yo
Mo ti redi lati jo
When I move you move (Just like that just like that)
When I'm move you (Just like that just like that)
When I move you move (Just like that just like that)
When I'm move you (Just like that just like that)
When I move you move (Just like that just like that)
When I'm move you (Just like that just like that)
When I move you move (Just like that just like that)
When I'm move you (Just like that just like that)
I say they call me Orezi ooh
Mr Ragamuffin raga raga ragamuffin eeh yee
When I'm moving you (Just like that)