Just Like Dat

Raoul John Njeng-njeng, Chris Alvin Sunday

Aaah
It's a ghen ghennn ghen

When I move you move
Just like that just like that
When I move you move
Just like that just like that
When I move you move
Just like that just like that
When I move you move
Just like that just like that

Omo I never see any girl wey fine like wey fine like
This your ikebe dey carry weight o ti poju o ti poju
Abegi begy am make e coperate oooh
This your body I dey appreciate
For liqua for rira
I know like wahala
For liqua for rira
Girl you selecti wahala
Lale yi ooh
Mo ti mu rami yoo
Mo ti yo mo ti yo mo ti redi lati joo
Lale yi ooh
Mo ti mu rami yoo,
Mo ti yo mo ti yo mo ti redi lati joo

When I move you move
Just like that just like that
When I'm move you
Just like that just like that
When I move you move
Just like that just like that
When I move you move
Just like that just like that

Mr Ragamuffin ooh yeye
Amaka get biggy bumbum
But she no sabi shake her biggy bum bum
What is the need of your biggy bum bum
When you no sabi shake that biggy bum bum
Ogaju sisi forever
The way that you gunning
We must leave here together
Lale yi oo
Mo ti mu rami yoo
Mo ti yo mo ti yo mo ti redi lati joo
Lale yi oo
Mo ti mu rami yoo
Mo ti yo mo ti yo mo ti redi lati joo

When I move you move
Just like that just like that
When I move you move
Just like that just like that
When I move you move
Just like that just like that
When I move you move
Just like that just like that
When I move you move
Just like that just like that
When I move you move
Just like that just like that
When I move you move
Just like that just like that
When I move you move
Just like that just like that

I say they call me Orezi ooh
Mr Ragamuffin raga raga ragamuffin eeh yee
When I move you move
Just like that

Curiosità sulla canzone Just Like Dat di Orezi

Quando è stata rilasciata la canzone “Just Like Dat” di Orezi?
La canzone Just Like Dat è stata rilasciata nel 2016, nell’album “Just Like Dat”.
Chi ha composto la canzone “Just Like Dat” di di Orezi?
La canzone “Just Like Dat” di di Orezi è stata composta da Raoul John Njeng-njeng, Chris Alvin Sunday.

Canzoni più popolari di Orezi

Altri artisti di Afrobeats