Door [Album-remix]

Joseph Akinwale Akinfenwa

Mad
Joeboy pon deck

I wanna talk about the things
I wanna talk about the things wey I dey feel things wey i dey feel
I no dey say what I no mean
So if I tell you sey I like you e be real yehhh

You got me confused eh
I’m in the mood eh
Ye am shako what you want me I can do eh eh eh
You got me confused eh
I’m in the mood eh
Ye am shako what you want me I can do eh eh eh

Egbami Ejo
No shé n shé mi omo ko shé so
Abi na jazz wey you do me mi o mo
I dey for your house
Oya open your door oya oya open your door
Egbami Ejo
No shé n shé mi omo ko shé so
Abi na jazz wey you do me mi o mo
I dey for your house
Oya open your door

Wetin i go talk again
Wetin i go do again to show you say you be
Wetin i go talk again
Wetin i go do again to show you say you be

Wetin i go talk again eh
Wetin i go do again to show you say you be
Wetin i go talk again eh
Wetin i go do again to show you say you be

Pull up on your matter and I'm always on time
Say na only you other girls on the side
Do that chuchu life say na porcupine and I like your waist oo
I must say

You get me confused eh
I'm in the mood eh
Ye am shako what you want me I can do eh eh eh
You get me confused eh
I'm in the mood eh
Ye am shako what you want me I can do eh eh eh

Egbami Ejo
No shé n shé mi omo ko shé so
Abi na jazz wey you do me mi o mo
I dey for your house
Oya open your door oya oya open your door
Egbami Ejo
No shé n shé mi omo ko shé so
Abi na jazz wey you do me mi o mo
I dey for your house
Oya open your door

Wetin i go talk again eh
Wetin i go do again to show you say you be
Wetin i go talk again eh
Wetin i go do again to show you say you be
Wetin i go talk again eh
Wetin i go do again to show you say you be
Wetin i go talk again eh
Wetin i go do again to show you say you be

Eh eh ehh ehh eh eh eh
Eh eh ehh ehh eh eh eh
Oxygen Mix

Curiosità sulla canzone Door [Album-remix] di Joeboy

Chi ha composto la canzone “Door [Album-remix]” di di Joeboy?
La canzone “Door [Album-remix]” di di Joeboy è stata composta da Joseph Akinwale Akinfenwa.

Canzoni più popolari di Joeboy

Altri artisti di Contemporary R&B