Count Me Out

Joseph Akinfenwa-Donus, Kevin Akpewe

I know say you dey think say me I no fit
You think say me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit
Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I’m too blessed
God dey my side so you can’t stress me

As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit I drop smash hit
And na so e go dey I’m never stopping ye

As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit I drop smash hit
And na so e go dey I’m nevеr stopping ye

Now you see me pon your telеvision
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration
Keep it moving with determination
So ké ma lo wa o
Shine bright you can see from afar o
You can’t hold me back mo ma ja o
Mo ma ja o ja o ja o

Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout
Doesn’t mean I don’t know what I am about ye
No fit count me out
Motherfucker no fit count me out
Cause I no dey shout
Doesn’t mean I don’t know what I am about o na

Curiosità sulla canzone Count Me Out di Joeboy

Quando è stata rilasciata la canzone “Count Me Out” di Joeboy?
La canzone Count Me Out è stata rilasciata nel 2021, nell’album “Somewhere Between Beauty & Magic”.
Chi ha composto la canzone “Count Me Out” di di Joeboy?
La canzone “Count Me Out” di di Joeboy è stata composta da Joseph Akinfenwa-Donus, Kevin Akpewe.

Canzoni più popolari di Joeboy

Altri artisti di Contemporary R&B