Jo (Dance)

Hotice, Whilly Q, West Kulture, Xalamblixx

Hot Ice
Hot ice

Surunkuntum

Whilly Q
Folake bere ko ma jo

I’m sitting watching while you dancing

Would you keep it on a low (don’t let nobody to know) oh

Baby bere ko ma jo si

Turn up the party make we faaji

Make you give it to me gently

Don’t let nobody to know

Jo dada
ko ma re ra

Jo dada
ko ma re ra

Jo dada
ko ma re ra

Jo dada
ko ma re ra

Jo dada
ko ma re ra

Jo dada
ko ma re ra

Jo dada
ko ma re ra

Jo dada
ko ma re ra

Hot Ice
Man don’t talk i’m straight to quick doings,
See problem the girls de catch feelings,
They dey rush me abeg try free me,
I no like Shina i’m good to one keleh,
Girls de like some kind of set up ,
But a bad boy I browse their network ,
E no too hard they know my net worth,
For the bedroom I get legwork,
Boys them talk and talk and talk shii,
BMG na men de run things,
I dey school kids this boys this my offsprings,
Men I’m class high You gats respect me,
Dance and dance don’t get exhausted,
Steady on track I’m never off set,
Kpansh and kpansh she don de shake leg,
Anonymous she pull up faceless ,

Whilly Q
Joor ma loor bè sì mì Oga Ade
To ba loor farà wey mì ko kan Ayé
Ówo Hennessy nì ( Ko ra Ìlé )
Ko ra Ìlé
Ko ra Ìlé oh eh

Sosokuso Oga Ade
Joor ma loor bè sì mì ko kan Ayé
Ówo Hennessy nì ( Ko ra Ìlé )
Ko ra Ìlé
Ko ra Ìlé

Hotice
Mhennn I’m, back to back when I’m talking racks
And I be, steady on fresh but I’m acting razz
And if you, check my face that’s my countenance
Men I'll be, all about money in a container
Talk less ,
Boys wan de cap online , no contest ,
Boys wan de cross my lane , no come first ,
Get many men , Wallai too complex ,
Men no de preach Wallai no prophet ,
It’s okay , but anytime man be down we gats pray ,
Man steady work , no crime e gats play ,
Show up for the club de pop champagne ,
Man Sacrifice a lot , e don tay ,
Abobby no de shock when man de get paid,
Man sacrificed a lot , e don tay ,
Abobby no de shock when man de get paid

Whilly Q
Folake bere ko ma jo

I’m sitting watching while you dancing

Would you keep it on a low (don’t let nobody to know) oh

Baby bere ko ma jo si

Turn up the party make we faaji

Make you give it to me gently

Don’t let nobody to know

Jo dada
ko ma re ra

Jo dada
ko ma re ra

Jo dada
ko ma re ra

Jo dada
ko ma re ra

Jo dada
ko ma re ra

Jo dada
ko ma re ra

Jo dada
ko ma re ra

Jo dada
ko ma re ra

Joor ma loor bè sì mì Oga Ade
To ba loor farà wey mì ko kan Ayé
Ówo Hennessy nì ( Ko ra Ìlé )
Ko ra Ìlé
Ko ra Ìlé oh eh

Sosokuso Oga Ade
Joor ma loor bè sì mì ko kan Ayé
Ówo Hennessy nì ( Ko ra Ìlé )
Ko ra Ìlé
Ko ra Ìlé

Canzoni più popolari di Hot Ice

Altri artisti di Disco