Area People [Album]

Abeg
He he problem
Make they no go burst everywhere oh see

Na 3 5 na him men dey pay for rent for this estate oh
Wetin dey sup
Baba baba give them see
Make una open gate make men no go provoke oh
Wetin dey sup
We go pull their
We go pull their skirt for them
See we go give them we go give them issue
They no know the character
Old warri in the building
Omo you pass oh
No go put yourself for problem
Comot your leg from nepa salary you no wan get light
Abeg

All set what the hell are you waiting for
Can't a street boy make money anymore
Enter club this champagne dey pour
No dey vex baba God go pick your call

Civil defence don too complain
Buy them two carton on champagne
All the Benz the girls them when dey my back
All of us don monze we just wan go park

Life too short my brother enjoy
Who die na him lose abeg follow my convoy
Pon pon pon Akpan open gate
Boys dey urge they wan fornicate

All these girls too bad they want truth or dare
When money full ground no worry they no dey fear
Wait oh who dey drive Hilux for back
Before we balance they don give us big big slap

Based on say our voltage high
And the way we take dey turn up na die
Area people don call popo
They dey my door now dey knock pon pon

Just because say our voltage high
And the way we take dey turn up na die
Area people don call popo
They dey my door now dey knock pon pon

My area people don call popo
They dey my door now dey knock pon pon
This area people don call popo
They dey my door now dey knock pon pon

This area people don call popo
They dey my door now dey knock pon pon
But it's like this area people don call popo
They dey my door now dey knock pon pon

As I dey talk
All of us don sleep for ground
My guy Bounce when dey bounce don dey roll for sand
I first think say na taking till I look their car
Them write S O S wetin dey sup Paper

If I introduce myself them go dey find Oritz
So I disguise change my name to Maurice
Normal average citizen respecting law
My guy wan jump I just tell am make he kpro

As dey no see anything they say make we go
We drive enter compound I spark my kpo
All these area people with their tatafo
Money no get age forget Opako

The way boys dey pull Benz enter my crib
Fear dey catch them na him make dey call police
Officer relax my workout pass your own
If e easy oya record song make e blow

Based on say our voltage high
And the way we take dey turn up na die
Area people don call popo
They dey my door now dey knock pon pon

Just because say our voltage high
And the way we take dey turn up na die
Area people don call popo
They dey my door now dey knock pon pon

My area people don call popo
They dey my door now dey knock pon pon
This area people don call popo
They dey my door now dey knock pon pon

This area people don call popo
They dey my door now dey knock pon pon
But it's like this area people don call popo
They dey my door now dey knock pon pon

My area people don call popo
They dey my door now dey knock pon pon
This area people don call popo
They dey my door now dey knock pon pon

This area people don call popo
They dey my door now dey knock pon pon
But it's like this area people don call popo
They dey my door now dey knock pon pon

Canzoni più popolari di Erigga

Altri artisti di Afrobeats