20 10 20

Damini Ebunoluwa Ogulu, Gaetan Henoc Florentin Ifonge, Keven Wolfsohn, Paul Bogumil Goller

Testi Traduzione

(The ELEMENTS)
(Oh Dj play that again)

Shey you never hear
About the things wey happen there
Abi your eye never clear
Mankind so wicked
Let's talk about my government
Open your mind and your ears
Wetin happen
Shey na jazz o
Make my people suffer suffer
All their nyanshes don dey open
Everything don scatter scatter

Twentieth of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so water o, water runaway my eye
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

The Chief of Staff, the commander
And the army wey carry order
Mr. President, Mr. Governor
Godfather, gbo gbo ijoba
All your atrocities
All of your corner corner
Make all the deadbody disturb you for your dreams

The money wey you thief yapa for your azza
You don turn our graduates to common beggars
All the book them go no matter
'Cause you no go get job if you no know Godfather

The Chief of Staff, the commander
And the army wey carry order
Mr. President, Mr. Governor
Godfather, gbo gbo ijoba
All your atrocities
All of your corner corner
Make all the deadbody disturb you for your dream

Twentieth of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so water o, water runaway my eye
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

We give them many chances
Dem fail my people
And When we cry for justice
Them kill my people
Walahi all of you
Their lives are on you
We no go ever forget all the youths
Wey die for tollgate

Ahh, ay, ahh, ay, water runaway my eye
Ahh, ay, ahh, ay, water runaway my eye

No problem, no problem
Everyone stay down, stay down, stay down
(Let the boy, let the boy get off the light)
How this one survived, other people, ah, they'd be shot and killed

Twentieth of October 2020

(The ELEMENTS)
(Gli ELEMENTI)
(Oh Dj play that again)
(Oh Dj, suona di nuovo quella)
Shey you never hear
Non hai mai sentito
About the things wey happen there
Circa le cose che sono successe lì
Abi your eye never clear
O i tuoi occhi non sono ancora chiari
Mankind so wicked
L'umanità è così malvagia
Let's talk about my government
Parliamo del mio governo
Open your mind and your ears
Apri la tua mente e le tue orecchie
Wetin happen
Cosa è successo
Shey na jazz o
È forse magia
Make my people suffer suffer
Fanno soffrire il mio popolo
All their nyanshes don dey open
Tutti i loro culi sono ormai scoperti
Everything don scatter scatter
Tutto è andato in pezzi
Twentieth of October 2020
Ventesimo di ottobre 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Hai mandato l'esercito a uccidere molti giovani a Lekki
Na so water o, water runaway my eye
E così l'acqua, l'acqua mi ha fatto scappare le lacrime dagli occhi
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder
Non c'è nulla che tu possa dire che giustifichi il caso del loro omicidio
The Chief of Staff, the commander
Il Capo di Stato Maggiore, il comandante
And the army wey carry order
E l'esercito che ha dato l'ordine
Mr. President, Mr. Governor
Signor Presidente, Signor Governatore
Godfather, gbo gbo ijoba
Padrino, tutto il governo
All your atrocities
Tutte le tue atrocità
All of your corner corner
Tutti i tuoi intrighi
Make all the deadbody disturb you for your dreams
Fai sì che tutti i morti ti disturbino nei tuoi sogni
The money wey you thief yapa for your azza
I soldi che hai rubato abbondano nel tuo conto
You don turn our graduates to common beggars
Hai trasformato i nostri laureati in comuni mendicanti
All the book them go no matter
Tutti i libri non contano
'Cause you no go get job if you no know Godfather
Perché non troverai lavoro se non conosci il padrino
The Chief of Staff, the commander
Il Capo di Stato Maggiore, il comandante
And the army wey carry order
E l'esercito che ha dato l'ordine
Mr. President, Mr. Governor
Signor Presidente, Signor Governatore
Godfather, gbo gbo ijoba
Padrino, tutto il governo
All your atrocities
Tutte le tue atrocità
All of your corner corner
Tutti i tuoi intrighi
Make all the deadbody disturb you for your dream
Fai sì che tutti i morti ti disturbino nei tuoi sogni
Twentieth of October 2020
Ventesimo di ottobre 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Hai mandato l'esercito a uccidere molti giovani a Lekki
Na so water o, water runaway my eye
E così l'acqua, l'acqua mi ha fatto scappare le lacrime dagli occhi
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder
Non c'è nulla che tu possa dire che giustifichi il caso del loro omicidio
We give them many chances
Abbiamo dato loro molte possibilità
Dem fail my people
Hanno deluso il mio popolo
And When we cry for justice
E quando abbiamo chiesto giustizia
Them kill my people
Hanno ucciso il mio popolo
Walahi all of you
Giuro su tutti voi
Their lives are on you
Le loro vite sono su di voi
We no go ever forget all the youths
Non dimenticheremo mai tutti i giovani
Wey die for tollgate
Che sono morti al casello
Ahh, ay, ahh, ay, water runaway my eye
Ahh, ay, ahh, ay, l'acqua mi ha fatto scappare le lacrime dagli occhi
Ahh, ay, ahh, ay, water runaway my eye
Ahh, ay, ahh, ay, l'acqua mi ha fatto scappare le lacrime dagli occhi
No problem, no problem
Nessun problema, nessun problema
Everyone stay down, stay down, stay down
Tutti stanno giù, stanno giù, stanno giù
(Let the boy, let the boy get off the light)
(Lascia che il ragazzo, lascia che il ragazzo spenga la luce)
How this one survived, other people, ah, they'd be shot and killed
Come ha fatto questo a sopravvivere, altre persone, ah, sarebbero state sparate e uccise
Twentieth of October 2020
Ventesimo di ottobre 2020
(The ELEMENTS)
(Os ELEMENTOS)
(Oh Dj play that again)
(Oh Dj, toque isso novamente)
Shey you never hear
Você nunca ouviu
About the things wey happen there
Sobre as coisas que aconteceram lá
Abi your eye never clear
Ou seus olhos ainda não estão claros
Mankind so wicked
A humanidade é tão cruel
Let's talk about my government
Vamos falar sobre meu governo
Open your mind and your ears
Abra sua mente e seus ouvidos
Wetin happen
O que aconteceu
Shey na jazz o
Será que é feitiçaria
Make my people suffer suffer
Fazendo meu povo sofrer
All their nyanshes don dey open
Todos os seus traseiros já estão expostos
Everything don scatter scatter
Tudo está desmoronando
Twentieth of October 2020
Vinte de outubro de 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Você levou o exército para matar muitos jovens em Lekki
Na so water o, water runaway my eye
Foi assim que a água, a água fugiu dos meus olhos
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder
Nada que você diga pode justificar o caso de seus assassinatos
The Chief of Staff, the commander
O Chefe de Gabinete, o comandante
And the army wey carry order
E o exército que deu a ordem
Mr. President, Mr. Governor
Sr. Presidente, Sr. Governador
Godfather, gbo gbo ijoba
Padrinho, todos no governo
All your atrocities
Todas as suas atrocidades
All of your corner corner
Todos os seus esquemas
Make all the deadbody disturb you for your dreams
Que todos os mortos te perturbem em seus sonhos
The money wey you thief yapa for your azza
O dinheiro que você roubou em abundância para sua festa
You don turn our graduates to common beggars
Você transformou nossos graduados em mendigos comuns
All the book them go no matter
Todos os livros não importam
'Cause you no go get job if you no know Godfather
Porque você não vai conseguir emprego se não conhecer o padrinho
The Chief of Staff, the commander
O Chefe de Gabinete, o comandante
And the army wey carry order
E o exército que deu a ordem
Mr. President, Mr. Governor
Sr. Presidente, Sr. Governador
Godfather, gbo gbo ijoba
Padrinho, todos no governo
All your atrocities
Todas as suas atrocidades
All of your corner corner
Todos os seus esquemas
Make all the deadbody disturb you for your dream
Que todos os mortos te perturbem em seus sonhos
Twentieth of October 2020
Vinte de outubro de 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Você levou o exército para matar muitos jovens em Lekki
Na so water o, water runaway my eye
Foi assim que a água, a água fugiu dos meus olhos
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder
Nada que você diga pode justificar o caso de seus assassinatos
We give them many chances
Nós demos a eles muitas chances
Dem fail my people
Eles falharam com meu povo
And When we cry for justice
E quando clamamos por justiça
Them kill my people
Eles mataram meu povo
Walahi all of you
Juro por Deus, todos vocês
Their lives are on you
As vidas deles estão em suas mãos
We no go ever forget all the youths
Nós nunca vamos esquecer todos os jovens
Wey die for tollgate
Que morreram no pedágio
Ahh, ay, ahh, ay, water runaway my eye
Ahh, ay, ahh, ay, a água fugiu dos meus olhos
Ahh, ay, ahh, ay, water runaway my eye
Ahh, ay, ahh, ay, a água fugiu dos meus olhos
No problem, no problem
Sem problemas, sem problemas
Everyone stay down, stay down, stay down
Todos fiquem abaixados, fiquem abaixados, fiquem abaixados
(Let the boy, let the boy get off the light)
(Deixe o garoto, deixe o garoto apagar a luz)
How this one survived, other people, ah, they'd be shot and killed
Como este sobreviveu, outras pessoas, ah, seriam baleadas e mortas
Twentieth of October 2020
Vinte de outubro de 2020
(The ELEMENTS)
(Los ELEMENTOS)
(Oh Dj play that again)
(Oh Dj, vuelve a poner eso)
Shey you never hear
¿No has oído nunca?
About the things wey happen there
Sobre las cosas que sucedieron allí
Abi your eye never clear
¿Acaso tus ojos no están claros?
Mankind so wicked
La humanidad es tan malvada
Let's talk about my government
Hablemos de mi gobierno
Open your mind and your ears
Abre tu mente y tus oídos
Wetin happen
¿Qué pasó?
Shey na jazz o
¿Es acaso magia?
Make my people suffer suffer
Hacen sufrir a mi gente
All their nyanshes don dey open
Todos sus traseros ya están al descubierto
Everything don scatter scatter
Todo está hecho pedazos
Twentieth of October 2020
Veinte de octubre de 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Llevaste al ejército a matar a muchos jóvenes en Lekki
Na so water o, water runaway my eye
Así es, agua, el agua se llevó mis lágrimas
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder
No hay nada que puedas decir que justifique el caso de su asesinato
The Chief of Staff, the commander
El Jefe de Estado Mayor, el comandante
And the army wey carry order
Y el ejército que llevó la orden
Mr. President, Mr. Governor
Señor Presidente, Señor Gobernador
Godfather, gbo gbo ijoba
Padrino, todo el gobierno
All your atrocities
Todas tus atrocidades
All of your corner corner
Todos tus engaños
Make all the deadbody disturb you for your dreams
Que todos los muertos te perturben en tus sueños
The money wey you thief yapa for your azza
El dinero que robaste en abundancia para tu beneficio
You don turn our graduates to common beggars
Has convertido a nuestros graduados en mendigos comunes
All the book them go no matter
Todos los libros no importarán
'Cause you no go get job if you no know Godfather
Porque no conseguirás trabajo si no conoces al padrino
The Chief of Staff, the commander
El Jefe de Estado Mayor, el comandante
And the army wey carry order
Y el ejército que llevó la orden
Mr. President, Mr. Governor
Señor Presidente, Señor Gobernador
Godfather, gbo gbo ijoba
Padrino, todo el gobierno
All your atrocities
Todas tus atrocidades
All of your corner corner
Todos tus engaños
Make all the deadbody disturb you for your dream
Que todos los muertos te perturben en tus sueños
Twentieth of October 2020
Veinte de octubre de 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Llevaste al ejército a matar a muchos jóvenes en Lekki
Na so water o, water runaway my eye
Así es, agua, el agua se llevó mis lágrimas
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder
No hay nada que puedas decir que justifique el caso de su asesinato
We give them many chances
Les dimos muchas oportunidades
Dem fail my people
Fallaron a mi gente
And When we cry for justice
Y cuando pedimos justicia
Them kill my people
Mataron a mi gente
Walahi all of you
Por Dios, todos ustedes
Their lives are on you
Sus vidas están en sus manos
We no go ever forget all the youths
Nunca olvidaremos a todos los jóvenes
Wey die for tollgate
Que murieron en la caseta de peaje
Ahh, ay, ahh, ay, water runaway my eye
Ahh, ay, ahh, ay, el agua se llevó mis lágrimas
Ahh, ay, ahh, ay, water runaway my eye
Ahh, ay, ahh, ay, el agua se llevó mis lágrimas
No problem, no problem
No hay problema, no hay problema
Everyone stay down, stay down, stay down
Todos quédense abajo, quédense abajo, quédense abajo
(Let the boy, let the boy get off the light)
(Dejen al chico, dejen al chico apagar la luz)
How this one survived, other people, ah, they'd be shot and killed
Cómo sobrevivió este, otros, ah, habrían sido disparados y asesinados
Twentieth of October 2020
Veinte de octubre de 2020
(The ELEMENTS)
(Les ÉLÉMENTS)
(Oh Dj play that again)
(Oh Dj, rejoue ça)
Shey you never hear
Tu n'as jamais entendu parler
About the things wey happen there
Des choses qui se sont passées là-bas
Abi your eye never clear
Ou tes yeux ne sont pas encore clairs
Mankind so wicked
L'humanité est si méchante
Let's talk about my government
Parlons de mon gouvernement
Open your mind and your ears
Ouvre ton esprit et tes oreilles
Wetin happen
Qu'est-ce qui s'est passé
Shey na jazz o
Est-ce de la magie
Make my people suffer suffer
Faire souffrir mon peuple
All their nyanshes don dey open
Tous leurs derrières sont maintenant exposés
Everything don scatter scatter
Tout est en désordre
Twentieth of October 2020
Le vingtième d'octobre 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Tu as envoyé l'armée tuer de nombreux jeunes à Lekki
Na so water o, water runaway my eye
C'est ainsi que l'eau, l'eau a fui mes yeux
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder
Rien que tu diras ne pourra justifier le cas de leur meurtre
The Chief of Staff, the commander
Le chef d'état-major, le commandant
And the army wey carry order
Et l'armée qui a donné l'ordre
Mr. President, Mr. Governor
Monsieur le Président, Monsieur le Gouverneur
Godfather, gbo gbo ijoba
Parrain, tout le gouvernement
All your atrocities
Toutes vos atrocités
All of your corner corner
Tous vos agissements en coulisses
Make all the deadbody disturb you for your dreams
Que tous les morts vous dérangent dans vos rêves
The money wey you thief yapa for your azza
L'argent que tu as volé est énorme pour ton azza
You don turn our graduates to common beggars
Tu as transformé nos diplômés en mendiants ordinaires
All the book them go no matter
Tous les livres qu'ils ont lus ne comptent pas
'Cause you no go get job if you no know Godfather
Parce que tu n'auras pas de travail si tu ne connais pas le parrain
The Chief of Staff, the commander
Le chef d'état-major, le commandant
And the army wey carry order
Et l'armée qui a donné l'ordre
Mr. President, Mr. Governor
Monsieur le Président, Monsieur le Gouverneur
Godfather, gbo gbo ijoba
Parrain, tout le gouvernement
All your atrocities
Toutes vos atrocités
All of your corner corner
Tous vos agissements en coulisses
Make all the deadbody disturb you for your dream
Que tous les morts vous dérangent dans vos rêves
Twentieth of October 2020
Le vingtième d'octobre 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Tu as envoyé l'armée tuer de nombreux jeunes à Lekki
Na so water o, water runaway my eye
C'est ainsi que l'eau, l'eau a fui mes yeux
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder
Rien que tu diras ne pourra justifier le cas de leur meurtre
We give them many chances
Nous leur avons donné de nombreuses chances
Dem fail my people
Ils ont échoué mon peuple
And When we cry for justice
Et quand nous pleurons pour la justice
Them kill my people
Ils tuent mon peuple
Walahi all of you
Par Allah, tous autant que vous êtes
Their lives are on you
Leurs vies sont sur vous
We no go ever forget all the youths
Nous n'oublierons jamais tous les jeunes
Wey die for tollgate
Qui sont morts au péage
Ahh, ay, ahh, ay, water runaway my eye
Ahh, ay, ahh, ay, l'eau a fui mes yeux
Ahh, ay, ahh, ay, water runaway my eye
Ahh, ay, ahh, ay, l'eau a fui mes yeux
No problem, no problem
Pas de problème, pas de problème
Everyone stay down, stay down, stay down
Tout le monde reste en bas, reste en bas, reste en bas
(Let the boy, let the boy get off the light)
(Laissez le garçon, laissez le garçon éteindre la lumière)
How this one survived, other people, ah, they'd be shot and killed
Comment celui-ci a survécu, les autres, ah, ils auraient été abattus et tués
Twentieth of October 2020
Le vingtième d'octobre 2020
(The ELEMENTS)
(Die ELEMENTE)
(Oh Dj play that again)
(Oh Dj, spiel das nochmal)
Shey you never hear
Hast du noch nie gehört
About the things wey happen there
Über die Dinge, die dort passiert sind
Abi your eye never clear
Oder sind deine Augen noch nicht klar
Mankind so wicked
Die Menschheit ist so böse
Let's talk about my government
Lass uns über meine Regierung sprechen
Open your mind and your ears
Öffne deinen Verstand und deine Ohren
Wetin happen
Was ist passiert
Shey na jazz o
Ist es Magie
Make my people suffer suffer
Lass mein Volk leiden leiden
All their nyanshes don dey open
Alle ihre Hintern sind jetzt offen
Everything don scatter scatter
Alles ist durcheinander geraten
Twentieth of October 2020
Zwanzigster Oktober 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Du hast das Militär geschickt, um viele Jugendliche in Lekki zu töten
Na so water o, water runaway my eye
So ist das Wasser, Wasser hat meine Augen zum Laufen gebracht
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder
Nichts, was du sagst, wird den Fall ihres Mordes rechtfertigen
The Chief of Staff, the commander
Der Stabschef, der Kommandant
And the army wey carry order
Und die Armee, die den Befehl ausführt
Mr. President, Mr. Governor
Herr Präsident, Herr Gouverneur
Godfather, gbo gbo ijoba
Pate, alle Regierungen
All your atrocities
All eure Gräueltaten
All of your corner corner
All eure Heimlichkeiten
Make all the deadbody disturb you for your dreams
Mögen all die Toten euch in euren Träumen stören
The money wey you thief yapa for your azza
Das Geld, das du in Hülle und Fülle gestohlen hast
You don turn our graduates to common beggars
Du hast unsere Absolventen zu gewöhnlichen Bettlern gemacht
All the book them go no matter
All die Bücher werden nicht wichtig sein
'Cause you no go get job if you no know Godfather
Denn du wirst keinen Job bekommen, wenn du keinen Paten kennst
The Chief of Staff, the commander
Der Stabschef, der Kommandant
And the army wey carry order
Und die Armee, die den Befehl ausführt
Mr. President, Mr. Governor
Herr Präsident, Herr Gouverneur
Godfather, gbo gbo ijoba
Pate, alle Regierungen
All your atrocities
All eure Gräueltaten
All of your corner corner
All eure Heimlichkeiten
Make all the deadbody disturb you for your dream
Mögen all die Toten euch in euren Träumen stören
Twentieth of October 2020
Zwanzigster Oktober 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Du hast das Militär geschickt, um viele Jugendliche in Lekki zu töten
Na so water o, water runaway my eye
So ist das Wasser, Wasser hat meine Augen zum Laufen gebracht
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder
Nichts, was du sagst, wird den Fall ihres Mordes rechtfertigen
We give them many chances
Wir haben ihnen viele Chancen gegeben
Dem fail my people
Sie haben mein Volk enttäuscht
And When we cry for justice
Und wenn wir um Gerechtigkeit weinen
Them kill my people
Sie töten mein Volk
Walahi all of you
Bei Allah, all ihr
Their lives are on you
Ihre Leben liegen auf euch
We no go ever forget all the youths
Wir werden nie all die Jugendlichen vergessen
Wey die for tollgate
Die am Mauttor gestorben sind
Ahh, ay, ahh, ay, water runaway my eye
Ahh, ay, ahh, ay, Wasser hat meine Augen zum Laufen gebracht
Ahh, ay, ahh, ay, water runaway my eye
Ahh, ay, ahh, ay, Wasser hat meine Augen zum Laufen gebracht
No problem, no problem
Kein Problem, kein Problem
Everyone stay down, stay down, stay down
Jeder bleibt unten, bleibt unten, bleibt unten
(Let the boy, let the boy get off the light)
(Lass den Jungen, lass den Jungen das Licht ausschalten)
How this one survived, other people, ah, they'd be shot and killed
Wie dieser eine überlebt hat, andere Leute, ah, sie wurden erschossen und getötet
Twentieth of October 2020
Zwanzigster Oktober 2020

Curiosità sulla canzone 20 10 20 di Burna Boy

Chi ha composto la canzone “20 10 20” di di Burna Boy?
La canzone “20 10 20” di di Burna Boy è stata composta da Damini Ebunoluwa Ogulu, Gaetan Henoc Florentin Ifonge, Keven Wolfsohn, Paul Bogumil Goller.

Canzoni più popolari di Burna Boy

Altri artisti di R&B