Amazing Grace

Ahhhhhhhh ah ah aha ha aha
Mmm ahhhh (crocodile skin)
Ahhhhhhhh ah ah aha ha aha
Mmm ahhhh (crocodile skin)

Na your amazing grace dey keep me going
When I'm falling over
Your love dey pick me up
Mmm
You know just what to do when I'm going under
You give me power
Your love dey make me stronger

My mind over matter
So hot I'm hotter than lava
Whose bad dem know that I'm badder
Enemies dey but I still dey jaiye
I no dey tire, I came I saw and I conquered
Can't reach me you need a ladder
I'm flying high helicopter

Ajee

High high high higher higher higher

Lailailaialialaialai higher
My mind over matter

Oga dé
Owo oti ni Kora ile
Me as I dey
I swear ability over dey
As - dey move
E dey cause gobe
Big sunami
Everything dey shake
My melodies
Sweet pass koté
Black Mercedes
Make I fit to reason my

My mind over matter
So hot I'm hotter than lava
Whose bad dem know that I'm badder
Enemies dey but I still dey jaiye
I no dey tire, I came I saw and I conquered
Can't reach me you need a ladder
I'm flying high helicopter

Ajee

High high high higher higher higher
Lailailaialialaialai higher

Curiosità sulla canzone Amazing Grace di Yemi Alade

Quando è stata rilasciata la canzone “Amazing Grace” di Yemi Alade?
La canzone Amazing Grace è stata rilasciata nel 2023, nell’album “Mamapiano ”.

Canzoni più popolari di Yemi Alade

Altri artisti di Contemporary R&B