I Love U So

Hmmm ehh
You know I love you so so
Eh eh eh eh
Tjan go ah
Attention attention
Na who do the beat o
Na DV dem dey mention
Attention attention uhm eh

On your mark set go
Baby I love you so ah
I no go let you go
Bad belle pack your things and go o o
On your mark set go o o o
Girl you know say I love you so o o o
See I'll never ever let you go

Nice to meet her my Senorita
Girl you sweeter than alomo bitters
Oya follow me back on my Twitter
She don't wanna go she don't wanna stay eh eh

She say she loves me and she wants to play
Omoge ma fimi sere
Ka Kori won je ka wole
Omo pemi ni fowosere eh eh eh

Molowo mi o nse talika
Alubarika ki Oluwa maje karika
Ohun mi lo nbo ni speaker
Molowo mi o nse talika
Alubarika ki Oluwa maje karika
Ohun mi lo nbo ni speaker

On your mark set go
Baby I love you so ah
I no go let you go
Bad belle pack your things and go o o
On your mark set go o o
Girl you know say I love you so o o o
See I'll never ever let you go

See girl you don't know what I'm feeling for you
See how our love dey grow baby
Like a tree planted by the riverside
Looking at us like say dem no know
Wetin dem talk e no dey follow
Stuck on you baby like white on rice
Bad belle people ko gbejo won dani

Molowo mi o nse talika
Alubarika ki Oluwa maje karika
Ohun mi lo nbo ni speaker
Molowo mi o nse talika
Alubarika ki Oluwa maje karika
Ohun mi lo nbo ni speaker

On your mark set go
Baby I love you so ah
I no go let you go
Bad belle pack your things and go o o
On your mark set go o o o
Girl you know say I love you so o o
See I'll never ever let you go

Molowo mi o nse talika
Alubarika (No dey suffer)
Ki Oluwa maje karika (Na baba God)
Ohun mi lo nbo ni speaker (O sha mo)
Molowo mi o nse talika eh eh eh
Alubarika eh eh eh
Ki Oluwa maje karika
Ohun mi lo nbo ni speaker

On your mark set go
Baby I love you so ah
I no go let you go
Bad belle pack your things and go o o
On your mark set go o o o (Came by get high)
Girl you know say I love you so o o o
See I'll never ever let you go

Tjan gen gen you know right
Achievers frosh Master gbagbe osi
Na DV dem dey mention
You know ah (Suki sounds)I no go let you go
Na DV dem dey mention
I love you so eh eh eh ehhhhhi

Canzoni più popolari di Tjan

Altri artisti di Contemporary R&B