Everything (Amen)

Timi Dakolo

Hmmmmmmm
Hmmmmmmhmmmmhmmmhmmm
Hmmmmmm
Hmmmmmmhmmmmmmmhmmmm

Everything you put your hand go work
Your name go open doors
Amen
You sef go be a boss
Amen Amen Amen
Amen
Everything you put your hand go work
Your name go open doors
Amen
You sef go be a boss
Amen Amen Amen
Amen

Every hustler get him day
day day
Wey the hustle go come dey pay
Pay pay
Your own e no go tey
Amen Amen Amen
Amen

If you dey find work do your own
Own own
God sef go do him own
Own own
And flesh go cover bone
Amen Amen Amen
Amen

If you believe it say Amen
Amen
If you believe it say Amen
Amen
If you believe it say Amen
Amen
Amen
Amen

Everything you put your hand go work
Your name go open doors
Amen
You sef go be a boss
Amen Amen Amen
Amen
Everything you put your hand go work
Your name go open doors Amen
You sef go be a boss
Amen Amen Amen
Amen

Sister wey wan marry see
see see
Aunty wey dey find pikin
Pikin
One day you go born twins
Amen Amen Amen
Amen

Tenant wey don loose him job
Job Job
Landlord con dey do like God
God God
One dey you go be landlord
Amen Amen Amen Amen

Good news go locate you
Amen
Watch and see e no go tey
Amen
If you believe it say Amen
Amen
Amen
Amen

Everything you put your hand go work
Your name go open doors
Amen
You sef go be a boss
Amen Amen Amen
Amen
Everything you put your hand go work
Your name go open doors
Amen
You sef go be a boss
Amen Amen Amen
Amen

Uhmmmmmmmm
Ahhh Ahhhh Ahhhh

Oh oh oh oh oh ohh
Ahhh ahhh ahhhh

Oh ah oh ah oh ah
ahhh ahhh ahhhh

Amen Amen Amen Amen Amennn

Ahhhh ahhhhh ahhh

Long life go follow you
Amen
Strangers go favour you
Amen
Great men go honour you
Amen Amen Amen
Amen

One day you go sign big cheque o
Amen
You sef go drive that benz o
Amen
This life go still make sense o
Amen Amen Amen
Amen

Your children go make you proud o
Amen
Bad people no go pull you down o
Amen
One day you go run this town o
Amen Amen Amen
Amen

You sef go spray me money
Amen
Baby go call you Honey
Amen
You sef go host party
Amen Amen Amen
Amen

Dangote go be your friend
Amen
Otedola go be your friend
Amen

Adenuga go be your guy
Amen Amen Amen
Amen

Olupelu go be your guy
Amen
Abdulsamad go be my guy
Amen
Rabiyu go be my guy
Amen Amen Amen
Amen

Your life no go end in shame
Amen
Your business go bring you gain
Amen
If you believe it say Amen
Amen Amen Amen
Amen

Curiosità sulla canzone Everything (Amen) di Timi Dakolo

Quando è stata rilasciata la canzone “Everything (Amen)” di Timi Dakolo?
La canzone Everything (Amen) è stata rilasciata nel 2024, nell’album “The Chorus Leader”.

Canzoni più popolari di Timi Dakolo

Altri artisti di Afro-soul