Bad Belle

Bad belle commot for road eh
Eh oh eh oh
Wuru wuru clear for road eh
Oh eh oh eh oh
Nothing you fit do terry g eh
Because sey god dey my side eh
Oh eh oh eh oh eh
Oh eh oh eh oh eh
Oh eh oh eh oh eh
See no time for nonsense at all
*** clear for my road eh
Na time make I burst up the stage oh
Make you free me
Make you free me
Free me now make I flaunt it flaunt it
And do it the way I want it want it
Shake it
This is my parol my parol
Show mе swagger na who be the maga
Chai е get as e dey do me for body
Oya come make we judi
Oya make you come make we jolly
Oh eh oh eh
Why you dey beef me
Why you dey eye me
Why you dey try to dey steal
All my sing oh
Free me now eh
Free me now eh eh
Wuru wuru eh
Bad belle commot for road eh
Eh oh eh oh
Wuru wuru clear for road eh
Oh eh oh eh oh
Nothing you fit do terry g eh
Because sey god dey my side eh
Oh eh oh eh oh eh
Oh eh oh eh oh eh
Oh eh oh eh oh eh
*** sing
**** timaya don come
To make everybody dance eh
******
*****
Timaya don come to make everybody dance
I never see as peter and paul dey fire
Everybody look me and call me timaya
I swear anytime I waka naso the people
Dey wonder *****
This one na sabi my brother e no be food
Hey every time we dey come with the hook eh
This kind of guy that jehovah just bless
I say my brother no be me na ***
1 am here you say
2 am here you say
Everybody know sey terry g timaya
Dey here I say
Any time I waka naso the people
Dey wonder wetin ****
Bad belle commot for road eh
Eh oh eh oh
Wuru wuru clear for road eh
Oh eh oh eh oh
Nothing you fit do terry g eh
Because sey god dey my side eh
Oh eh oh eh oh eh
Oh eh oh eh oh eh
Oh eh oh eh oh eh
I say fire you must to burn dem down
Fire you must to run dem down
I say firre you must to crush dem down
Enemies ah
Enemies ah
Free me now
Free me now
Free me now
Free me now
Free me now
Free me now
Oh eh chai
Right now
Kosi oun to le se fun mi ye
Thank god eh
Chai chai
Oh eh oh eh oh eh
Oh eh oh eh oh eh
Oh eh oh eh oh eh
Chai see
I say free me now
Free me now
Free me
Right now
Right now
Free me now
Free me now
Free me
Right now
See terry g pond the beat
Eh timaya eh
Free me
Free me
Right now
Right now

Curiosità sulla canzone Bad Belle di Terry G

Quando è stata rilasciata la canzone “Bad Belle” di Terry G?
La canzone Bad Belle è stata rilasciata nel 2009, nell’album “Ginjah Ur Swaggah”.

Canzoni più popolari di Terry G

Altri artisti di House music