Ode

Terri

Better than dem dem
Oo oo oh yee
Shey I be no lastborn
Wetin dey happen for the area
Tell me are you feeling good Abi
Shey you go need some naira
Oya make we schedule a call de de de
All my guys for the area

Just coz you feeling good Abi
Omo why bad belle dey para
Eh ee eh ee

Omo chop di life coz tomorrow no sure
Omo no man holy but I no wan care
Make no one tell you how to live your life
Broda steady your hustle make you feel your vibe

Omo chop di life coz tomorrow no sure
Broda no one holy broda no wan care
Make no one tell you how to live your life
Broda steady your hustle make you feel your vibe

Ode ode ode ode de o
Ode ode ode ode de o
Ode ode ode ode de
Ode ode ode ode de

Ode ode ode ode de o
Ode ode ode ode de o
Ode ode ode ode de o
Ode ode ode ode de o

Omo what a bad gbedu
This people dey talk dey ra'n ju
Broda man you for live your life
Coz for the street na di wise survive

You gat something I gat something
But it is you do, just do something
I no waiting I no stopping
Oluwa lo sho la olowo le le wa o

Omo chop di life coz tomorrow no sure
Omo no man holy but I no wan care
Make no one tell you how to live your life
Broda steady your hustle make you feel your vibe

Omo chop di life coz tomorrow no sure
Broda no one holy broda no wan care
Make no one tell you how to live your life
Broda steady your hustle make you feel your vibe

Ode ode ode ode de o
Ode ode ode ode de o
Ode ode ode ode de
Ode ode ode ode de

Ode ode ode ode de o
Ode ode ode ode de o
Ode ode ode ode de o
Ode ode ode ode de o

Canzoni più popolari di Terri

Altri artisti di Afrobeats