RUN AM (feat. PETER INYANG)

Peter Inyang, Abiola TAG

Anywhere wey san san for my shoe go enter
Baba say na me go get am
Anything wey I put my hands must prosper
My Papa say na me go do am

Make we no dey sidon dey look for nothing
Na the time for us to do somtin
If dem like make dem come against us in numbers
Baba God na ihn go run am

So if na business
We go run am
Even in government
We go run am
Don't let dem yeye your youthfulness
We go run am
By the Grace of God, nobody fit to stop us

Shey na ministry
We go run am
Weda na politics
We go run am
Don't let dem yeye your youthfulness
We go run am
By the Grace of God, nobody fit to stop us

We no dey pompous, na God dey pump us
For this holy Campus, na God dey camp us
We get focus
Na God dey prompt us
Dem no fit stop us
Coz we prime like Optimus

So if na business
We go run am
Even in government
We go run am
Don't let dem yeye your youthfulness
We go run am
By the Grace of God, nobody fit to stop us

Shey na ministry
We go run am
Weda na politics
We go run am
Don't let dem yeye your youthfulness
We go run am
By the Grace of God, nobody fit to stop us

So if na business
We go run am
Even in government
We go run am
Don't let dem yeye your youthfulness
We go run am
By the Grace of God, nobody fit to stop us

Shey na ministry
We go run am
Weda na politics
We go run am
Don't let dem yeye your youthfulness
We go run am
By the Grace of God, nobody fit to stop us

No sleep o make sure you no sleep o
Coz life go take the lion share and give you little tinko
Then tinko tinko you go dey think o
The violent take it by force
No buy gun no buy gun but see
The weapons of our warfare are not canal
So there's no need to carry gun
Pray without ceasing my brother
This one na prayer-thon
So on our knees we go dey ask for direction
Then when we go out we go execu-tion
Because we are young and we are strong
We are not proud
That's why I say
We no dey pompous, na God dey pump us
For this holy Campus, na God dey camp us

Curiosità sulla canzone RUN AM (feat. PETER INYANG) di TAG

Chi ha composto la canzone “RUN AM (feat. PETER INYANG)” di di TAG?
La canzone “RUN AM (feat. PETER INYANG)” di di TAG è stata composta da Peter Inyang, Abiola TAG.

Canzoni più popolari di TAG

Altri artisti di K-pop