You Are

Atobajeun Gbolahan Abdul Qudus, OTOLORIN KEHINDE PETER, ShabbaProducer

Suavé on the singing
Lo lo lo lo lo lo

On my way
I see this beautiful lady ah
I say make I say

Hello to her she say hello to me
I for like tey but na road we dey
N’yem number wetin you say
Small toast omo pose (hisses)

You are bigger than the chics I rate
Than the food I taste
And I don already dey your gate
Make I come prostrate

I want to dey run your parole
Anytime wey you call I go show
Baby no tell me no
Baby no tell me no

Give me your number
So I can call you later
She said she likes them older
So I should come back later

As I reason the package
I no like the dulling
I check my pocket
I give am the money
At least na something
At least


You are bigger than the chics I rate
Than the food I taste
And I don already dey your gate
Make I come prostrate

You are bigger than the chics I rate
Than the food I taste
And I don already dey your gate
Make I come prostrate

As I reason the package
I no like the dulling
I check my pocket
I give am the money

Curiosità sulla canzone You Are di Suave'

Chi ha composto la canzone “You Are” di di Suave'?
La canzone “You Are” di di Suave' è stata composta da Atobajeun Gbolahan Abdul Qudus, OTOLORIN KEHINDE PETER, ShabbaProducer.

Canzoni più popolari di Suave'

Altri artisti di Contemporary R&B