Critical

AhGad again Jiomo
Stonebwoy Phantom
We go make them dance again
Astalavi give dem

Situation dey getti critical critical critical critical
Pressure dey over minimal
I dey feeli cynical o I dey feeli cynical
Shey no be me be principal Ololo Oyoyo Eh Bhim

One very beautiful sabbatical
As I dey listen to some classical
This bakassi be physical
Na physical eh
As she dey use am technical
I con dey use mathematical tical
This girl na typical
Hypocritical

Situation dey getti critical ehem ehe
The pressure dey over minimal Ah Mathematic
I dey feeli cynical oh
Shey no be me be principal Weytin dey happen

See I don charge I don craze
Make we dey move to dey enter the place
I don charge I don craze Ayiii
Make we dey move to dey enter the place

Ama oh Ama woho yɛ mi fɛ o Kuonbe
Dankyi oh Ama woho yɛ mi fɛ o Dankyi oh Dankyi oh
Ama oh Ama woho yɛ mi fe o
Dankyi oh Ama woho yɛ mi fɛ o

Nene see
You don cause total confusion Jiomo
Them for arrest you for this kind seduction
Ah where you do this yansh
Shey na Turkey Ghana Dubai or London
Oh baby oh baby oh baby
E go benefit you if you be my lady My lady
I am ready to go baby if your ready
Oh baby oh baby if you are ready

I go carry you chop life
You go misbehave like Polo
I go dance for you like Poco
Omo to mo ijo jo se
I go carry you chop life
You go misbehave like Polo
Wey see Daddy turn to Sugar Daddy

Situation dey getti critical Critical Critical
Pressure dey over minimal Ah Mathematic
I dey feeling cynical oh
Shey no be me be principal Weytin dey happen

See I don charge I don craze
Make we dey move to dey enter the place
I don charge I don craze Ayiii
Make we dey move to dey enter the place Jiomo

Ama oh Ama woho yɛ mi fɛ o Kuonbe
Dankyi oh Ama woho yɛ mi fɛ o Dankyi oh Dankyi oh
Ama oh Ama woho yɛ mi fe o
Dankyi oh Ama woho yɛ mi fɛ o

Hottie nkɛ hottie yɛ mi oh
Hottie mini nkɛ hottie yɛ mi oh
Hottie Hottie
Hottie yɛ mi oh
Hottie mini nkɛ hottie yɛ mi oh

Curiosità sulla canzone Critical di Stonebwoy

Quando è stata rilasciata la canzone “Critical” di Stonebwoy?
La canzone Critical è stata rilasciata nel 2020, nell’album “ANLOGA JUNCTION”.

Canzoni più popolari di Stonebwoy

Altri artisti di Afrobeats