Small Ting

Small blocking dem talk say na vex o
Small date you be asking for sex o
Small slap and dey talk say na fight
Small swagger dey talk say na cry
Small kiss you say what are we now
We are nothing but pencil see now
Small play you say baby it's over
And this one say him loyal

And naso small thing dey become long thing
I'm telling you something you never see nothing
Naso small thing dem dey strong oh
Small thing dem dey long o
But it's alright it's alright small girl big God o
Naso small thing dem dey strong o
If dem wan talk make them talk oh
But it's alright girl it's alright small girl big God o

Small ginger wan ni pe mu bee gan
Small singer wey dey break e record
Small question dem talk say you jealous tell me who Precious
Small fresh wey you fresh
Small doe whe you get
Small sense whe you set oh see as dem dey vex out

And naso small thing dey become long thing
I'm telling you something you never see nothing
Naso small thing dem dey strong oh
Small thing dem dey long o
But it's alright it's alright small girl big God o
Naso small thing dem dey strong o
If dem wan talk make them talk oh
But it's alright girl it's alright small girl big God o

Canzoni più popolari di Simi

Altri artisti di Contemporary R&B