All The Time

Balogun Afolabi Oluwaloseyi

(I can get, can't get, get you)
(I can't get you off of my mind)
(Yo, Dibs)
(I think about you all the time)
(I think a-, think a-, a-)

How many years will I hold on?
They wonder as I dey go up
Spirit of the ocean
Rastafi, k'oma jo lo
Can't let no man control me
Ko gbo nkankan, unruly
Controller, goddess body
She be my controller

Girl, I've been on the road all my whole life
'Cause I gats make use of my own life
I can't tell, the Devil is a liar
Shout out to all my fans wey be die hard

No woman, no cry
Bobo dey try
Do re mi, fa so, ko s'ija ni church
Won ni, "Ibo mo ma gbe gba?"
Won f'ejo mi sun
Jebure, awo olugbebe
K'oma je kin sun

Adum'aradan, I dey your domot
I pray my blessings no go comot
'Cause as you see me so, I dey on God
Wetin no concern me, I dey lock up
Dem shouting "Ye" like I'm Burna
Omotola, Temi Turner
Tiwon bota bi ti Konga
Now, some of dem say, "Seyi, l'ogbaa"

Girl, I've been on the road all my whole life
'Cause I gats make use of my own life
I can't tell, the Devil is a liar
Shout out to all my fans wey be die hard

No woman, no cry
Bobo dey try
Do re mi, fa so, ko s'ija ni church
Won ni, "Ibo mo ma gbe gba?"
Won f'ejo mi sun
Jebure, awo olugbebe
K'oma je kin sun

(Yo, Dibs)

Curiosità sulla canzone All The Time di Seyi Vibez

Quando è stata rilasciata la canzone “All The Time” di Seyi Vibez?
La canzone All The Time è stata rilasciata nel 2023, nell’album “Thy Kingdom Come”.
Chi ha composto la canzone “All The Time” di di Seyi Vibez?
La canzone “All The Time” di di Seyi Vibez è stata composta da Balogun Afolabi Oluwaloseyi.

Canzoni più popolari di Seyi Vibez

Altri artisti di African music