No Where To Go

Paul Okoye

Intro
Aii! oh no no no
na beg I dey I beg oh, girl I dey beg oh ehh!

Chorus :
if u leave my side and break my heart again
tell me baby where I go go, no where to go
And when I break your heart and throw your side away
tell me baby where we go go no where to go

Verse 1 :
baby listen listen remember those days when we busy busy body
me tell you make you give it to me some more
cos if you give it to me I go give to you
last night inside my motor with asamkpokoto dancing alingo eh
we just dey collabo, she bring it on then i say oh no no be so

Verse hook :
so gimme that personally girl I go deal with that
oh my God! who be that?
you know that I love you I love you uuh
This na temptation with a little confusion
girl e no easy eh, e no easy eh eh

(Repeat chorus )

Verse 2 :
hello, how you doing eh eh you’re my beautiful oyinye eh, girl everyday eh
when I see you with another man, I still dey wonder what is the possibility
I still dey wonder yes I still dey wonder ah
you be my testimony, the only girl wey go chop my money (wahala dey)
troway plenty money wey go make all the boys dem soji (aii )

(Repeat verse hook )

(Repeat chorus)

Verse 3
Eh! you say your love no dey lie, girl I dey miss you die
and I will love you forever, ifunanya would you be mine eh!
i don kolo oh freestyling for studio and am singing the song dey go oh I know that am high but I just dey flow oh
so baby make you roll it who be the bagger control it gimme the lager

(Outro )

Curiosità sulla canzone No Where To Go di Rudeboy

Chi ha composto la canzone “No Where To Go” di di Rudeboy?
La canzone “No Where To Go” di di Rudeboy è stata composta da Paul Okoye.

Canzoni più popolari di Rudeboy

Altri artisti di Afrobeats