Like Dat
Yeah yeah
Yeah yeah
Ebele
Ebelebe
Mm ebele
Ebelebe (Yo)
Girl, I dey watch as you dey wrap up the kpoli
'Cause I know you know you mean am for me (Like dat oh)
Evil face as you dey lick up my lolli
Bully with the way you put am on me (Like dat oh)
DND no let anybody call me
If at all anybody call me (E go divert oh)
You doin' stuff that you cannot tell your mummy
Beg maami make you put am on me (Like dat oh attack oh)
Make I defend wetin dey your back
Shebi na reset abi na hijack oh
Wey you do me head girl me I like that oh
Like dat oh
Attack oh
Make I defend wetin dey your back oh (Wetin dey your back)
Shebi na reset abi na hijack oh
Wey you do me head girl me I like that oh yeah-yeah
Na who no know say (Who know)
Na who no know say you bad like that
Na who no know say (Who know)
Na who no know say you bad like that
Na who no know say (Who know)
Na who no know say you bad like that
Na who no know say (Who know)
Know say, you bad like that
She dirty riding
One time her best friend ah join the party
She ah mannerless when she back it on me
She ah careless when she clap it on me
And na so she dey gimme na
One puff of that smoke she dey deliver
Bad energy she ah delete am
She gimme that thing when I dey need am oh no
Like dat oh
Attack oh
Make I defend wetin dey your back oh
Shebi na reset abi na hijack oh
Wey you do me head girl me I like that oh (That that)
Like dat oh
Attack oh
Make I defend wetin dey your back oh
Shebi na reset abi na hijack oh
Wey you do me head girl me I like that oh (Like that)
Yeah yah
Na who no know say (Who know)
Na who no know say you bad like that
Na who no know say (Who know)
Na who no know say you bad like that
Na who no know say (Who know)
Na who no know say you bad like that
Na who no know say (Who know)
Know say you bad like that
She dirty riding
One time her best friend ah join the party
She ah mannerless when she back it on me
She ah careless when she clap it on me