Para
Para lyrics
All my people dem dey vex
Say we don tire for the mess
So many promises and e dey pain me for my chest oh oh
I don’t know if I’m making sense
For my country if you talk na offense ye ye ye
But now the game is over
We can’t take it any longer
All my people rise make we stand like soldier
Make we nr dey dull make we come together
(Chorus)
So mr governor
President
Mr officer why you dey hold my shirt
As you see me I dey para don’t get me upset
Because the car wey I dey drive I buy am with my sweat
Mr governor
President
Mr officer why you dey hold my shirt
As you see me I dey para don’t get me upset
Because the car wey I dey drive I buy am with my sweat Ooohhh
E don tey no be today wey all this people dem Dey use us play oh
Because the government bad all my people dem Dey kpai everyday oh
All the police dem Dey shoot Dem dey kill Dey our leaders of tomorrow oh oh oh... of tomorrow oh oh oh (yee)
We just want to live oh oh
We just want to live oh oh we not want wahala
We just want peace oh oh we just want peace oh oh enough of the murder
So many people don go oh
So many people don die oh
Sometimes I cry oh
Sometimes I cry ah
(Chorus)
Mr governor
President
Mr officer why you dey hold my shirt
As you see me I dey para don’t get me upset
Because the car wey I dey drive I buy am with my sweat
Mr governor
(Governor)
President
(President)
Mr officer why you dey hold my shirt
As you see me I dey para don’t get me upset
Because the car wey I dey drive I buy am with my sweat oohhh
Because the car wey I Dey drive I buy am with my sweat
With my sweat....
All my people dem dey vex
Say everyday na dem dey vex
And everyday dem dey protest
Ohh yes
(Oh oh oh, oh oh oh)
Prrrrrr
(Stand like soldier )
(Stand like soldier)
As you see me I dey para don’t get me upset
Because the car wey I dey drive I buy am with my sweat ooohhh
Written by Popular