Road to Russia
Eh eh ehHh, eh eh eh eh ehhh
Eh eh eh eh eh eh eh ehhh eh eh eh eh eh ehh
==Pheelz Mr ProdUcer==
Eh, eh we are hey dem go chop am today
Even if I dey sleep oh
I remember where the post dey
Them gats to choP am- today
We gats to give them- today
We give them leg over- today
Give them hAt trick- today
Fire shot oh- like Rasheed Yekini dey do
Fire shot oh- like SundAy Oliseh dey do
We no retire- today we go dey fire- today
‘Paraji the spiriT- today
Fall on me oh- today
Fire shot oh- like Oparaji dey do
Die on the line oh- like Oparaji dey do yeh
I remember where the post dey
Even if I dey sleep oh
I remember wHere the post dey
Super Eagles- e dey
Spread the wings oh- e dey
Show them something oh- today
Yokad the nEt oh- today
We must to show them- something
WeY them never see
Them go hear am oh- something
WEy them neVer hear chai, Alex Iwobi- e dey
Victor Moses- e dey
Muhammed Onye Ball oh- e dey
Mikel Obi- e dey see, when them enter oh- ah
Ah other teams lugana
Them want to try us oh- ah ah obanje gaba
I remember where the post dey
Even if I dey sleep oh seh
I remember where the post dey chai
Haitayo dey here? – e dey!
Amachi dEy here? – e dey!
Kochile dey here? – e dey e dey e dey e dey!
Chai, Shetins Obiafu- e dey!
The boys e bia baLl- e dey!
Nigeria dey here? – e dey e dey e dey e dey!
Chai, Ighalo gba shot- e dey!
DefEnse padabo- e dey!
Attack wesi- e dey e dey e dey e dey e dey!
(EXTRAS)
Seh, chai- e dey seh- e dey
Iheanacho nanu- e dey e dey e
Dey e dey e dey! Ohazi nanu, Coach Rohr
Ale bia Zuper Eagle, ale bia mu, aLe bia mu
Ale bia mu, ale bia mu huhuhuhuhUhu
Russia 2018 se mu chinsu Walai! Se mu chiNsu