Afrobian [Acoustic Version]

Hmmmm
Hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm
Hmmmm
Hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm

Karabian girl wey I see for mosque
I nor dey lie I swear this girl back side I swear e too hot
She distract me when I dey on my knees dey pray to God
I hope say allah go forgive my sins and fault


Make una hold me oh
Aisha go killi person
Make una hold me ooh
Aisha go killi person
Oh no no no

7 pm when I dey her room
Her popsi na alhaji wey get arrow
She said to me calm down and take it slow
Woah woah
2 hours done dey fly away
Aisha Dey my body Dey scream
She Dey Surprised the way I dey give her hard hard
She say something dey penetrate
Me and you we go run away
As you Dey Under me e dey turn my Brian
As you put all on me e dey crack my brain
Door open popsi done show
Aisha Dey my body dey scream
She dey surprised the way I dey give he hard hard

Make una hold me oh
Aisha go killi person
Ya ya
Make una hold me oooh
Aisha go killi person
Oh no
No no no no

Incantation

Canzoni più popolari di Nolan

Altri artisti di Techno