Babylon

The Slag, Nneka

As you dey there so
You dey bow your head
As you dey there so
You dey shed those tears
My brother make you stand up
This life you got nothing to loose
My sister make you wake up
Journey wen you don waka no be in vain
Me I know say

You don work well well
You don sweat well well
Suffer suffer well well
Waka waka well well
You don work well well
You don sweat well well
Suffer suffer well well

Why my people dey suffer
For this Naija
Why my people dey suffer
For Africa see

For the people of the ghettos
Na blood shed and sorrow dey rain
Dem don blind our eyes
With dem worldly things
Say the battle never finish
Oh yeah it just begins
Saro Wiwa talk am
Azikiwe talk am
Awolowo talk am
Una no dey hear
You fit kill the messenger
But you no fit kill the message
Kill me messenger
You no fit kill the message

Tell me why people dey suffer
For Africa
Why my people dey suffer
For this Naija
Why my people dey suffer
In the city of Babylon
People dey suffer
In the city of Zion yeah yeah

People dey
The people dey
The people dey suffer
Oh too low too low two low two low two low two low
E don tey
When we dey waka

Suffer suffer suffer suffer suffer suffer oh in Naija eh ehh
Lord
Suffer suffer suffer suffer suffer suffer oh in Africa
No no no no no oh
Suffer suffer suffer suffer suffer suffer why Babylon
Uh no
Yeah suffer suffer suffer suffer suffer suffer in Zion
Yeah yeah yeah

Curiosità sulla canzone Babylon di Nneka

Quando è stata rilasciata la canzone “Babylon” di Nneka?
La canzone Babylon è stata rilasciata nel 2015, nell’album “My Fairy Tales”.
Chi ha composto la canzone “Babylon” di di Nneka?
La canzone “Babylon” di di Nneka è stata composta da The Slag, Nneka.

Canzoni più popolari di Nneka

Altri artisti di Reggae pop