Who Talk

Adekunle Gold, Ria Sean, Bayoz Muzik

No be everybody go like you

This na reality o my guy

No be everybody go feel you

This na reality o na ni

If you walk on water

Dem go talk say you no sabi swim

If you dey fly o

Dem go talk say you no sabi walk

Who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing

Who talk say babe no fit stand for road and get investment

Shine your eyes

Shine your eyes

Well well

Price dey rise

Come correcti o

Well

In my vibe

No deny

I decide

I love my life

Fuck with me

You go see

Don’t fuck with me

You might get zero chances

Moelogo

Live you life my dear

No be everybody go like you

This na reality o my guy

No be everybody go feel you

This na reality o na ni

If you walk on water

Dem go talk say you no sabi swim

If you dey fly o

Dem go talk say you no sabi walk

Who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing

Who talk say babe no fit stand for road and get investment

Shine your eyes

Shine your eyes

Well well

Price dey rise

Come correcti o

Well

In my vibe

No deny

I decide

I love my life

Fuck with me

You go see

Don’t fuck with me

You might get zero chances

Curiosità sulla canzone Who Talk di Moelogo

Quando è stata rilasciata la canzone “Who Talk” di Moelogo?
La canzone Who Talk è stata rilasciata nel 2021, nell’album “I - EP”.
Chi ha composto la canzone “Who Talk” di di Moelogo?
La canzone “Who Talk” di di Moelogo è stata composta da Adekunle Gold, Ria Sean, Bayoz Muzik.

Canzoni più popolari di Moelogo

Altri artisti di Afrobeats