Talk

WALLENTIN BERGGREN, PEHR LARSSON, FREDRIK LUNDQVIST, KRISTINA NILSSON, MORGAN VIKLUND

Wo ni
Mo ni kilele
Eh ehe ehhh
Oh oh

Baby no go look uche face
Follow me dey go on a wave
Oya give me sample ekwe
Baby i go love you everyday

See i no go do you bad thing
Me i no go use you throwe
Na na na eh oheh

Tele mi let me take you round town
We will be rolling in my new mercedes
Oh baby me and you go be five and six mo ti renikeji
O baby make dem talk anything
Wey dem wan talk kosi qwery

You dont know aa minz
I wan follow you talk o
Sho ma ba mi ni gbolohun
Is like am falling in love
O jem ba e so ko to dun

Am calling your phone pick up o eh owe
Na only you wey i fit love o

Me i want to me i want to talk o
Before the matter before the matter long o
Am calling your phone pick up o
Na only you wey i fit love o
Na only you wey i fit love o sister

So no dey give me trouble
So no dey come dey give me trouble jika
Way that you whine that thing
Make me dey want to dey mayan

Baby if you give me that thing
I go give you heart desire
Tele mi let me take you round town
We will be rolling in my new mercedes
O baby me and you go be five and six mo ti renikeji
O baby make dem talk anything
Wey dem wan talk kosi qwery
You dont know aa minz

I wan follow you talk o
Sho ma ba mi ni gbolohun
Is like am falling in love
O jem ba e so ko to dun

Am calling your phone pick up o eh owe
Na only you wey i fit love o

Me i want to me i want to talk o
Before the matter before the matter long o
Am calling your phone pick up o
Na only you wey i fit love o

Say let me show you love oh love oh love oh
Baby let me touch you swach you and talk oh

I wan follow you talk o
Sho ma ba mi ni gbolohun
Is like am falling in love
O jem ba e so ko to dun

Am calling your phone pick up o eh owe
Na only you wey i fit love o

Me i want to me i want to talk o
Before the matter before the matter long o
Am calling your phone pick up o
Na only you wey i fit love o

Curiosità sulla canzone Talk di Minz

Chi ha composto la canzone “Talk” di di Minz?
La canzone “Talk” di di Minz è stata composta da WALLENTIN BERGGREN, PEHR LARSSON, FREDRIK LUNDQVIST, KRISTINA NILSSON, MORGAN VIKLUND.

Canzoni più popolari di Minz

Altri artisti di African music