Ginger

Uh yeah yeah yeah....
Ribeng beng
Wou Woh uh yeah yeah...

Girl you bad
Give me one chance make I spoil your waist tonight

Girl you sweet oh
And everyday
Baby girl
Me I mara
For your matter all day

WOH YOH WOH YOH
TELL ME ONE THING MAKE I BLOW YOUR AZA
BABY SHEY YOU KNOW SAY NA MANYA MANYA
YOUR BODY CARRY FLAME LIKEY FIRE FIRE
A BADDER FIRE

Baby girl e get the kind things wey u do wey dey GINGER ME

Baby girl e get the kind things wey you do wey dey trigger me oh

I gat the vibes anytime wey I move all the waves make way

Girl you be my rhythm and blues baby girl see you make man craze

GIRL WA TOTORI MI
BABY NO PLAY DAKUN FEEL THE RHYTHM
SUNMOMI BABY DAKUN FAYA WOMI
ONE THING DEY WEY GO MAKE MAN REASON
REASON REASON

GIRL MAKE WE SHOW DEM NAUGHTY
PLENTY PLENTY VIBES JEKA FUNWO SHETI
KALEWON WOLE KATUN LEWON JADE

MAKE YOU JUST DEY ***

WOH YOH WOH
TELL ME ONE THING MAKE I BLOW YOUR AZA
BABY SHEY YOU KNOW SAY NA MANYA MANYA
YOUR BODY CARRY FLAME LIKEY FIRE FIRE
A BADDER FIRE

Part one start when the party start
She carry face with a pretty smile
You bubble my brain baby no be lie
She make me wan dust off my hooligans

Your body too dey
Make a man crazy
Your durty whine fit make a man gbeis

Follow my say
Straight to my place

I take you all around baby no be play

Girl you bad
Give me one chance make I spoil your waist tonight

Girl you sweet oh
And everyday
Baby girl
Me I mara
For your matter all day

WOH YOH WOH YOH
TELL ME ONE THING MAKE I BLOW YOUR AZA
BABY SHEY YOU KNOW SAY NA MANYA MANYA
YOUR BODY CARRY FLAME LIKEY FIRE FIRE
A BADDER FIRE

Woh uh wuh mmm eh
MILLION oh eheee ah e
Spritual!

Canzoni più popolari di Million$

Altri artisti di Heavy metal music