WE DON COME

Jean Armel Atemnkeng

MG
Chuchuruchu chu chu chuchuruchu
Cameroon
Chei
We don come with the flex we the best you know
Carry body wey go cause e person cash the doh
Cameroon to the world you know I switched the flow
I getti niggas wey go pullup we go run the show
We getting ready
Tout le monde pullup we go callam makaveli
Everybody gather for the middle when you ready
cause the party getti level for the city
Make we dance from the left the right now
We don come
We don come(don come)
We don come
We don come(don come)
We don come
We don come(don come)
We don come
We don come(don come)
We don come
We don come(don come
We don come
We don come(don come)
We don come
We don come(don come)
We don come (don come)
We don come (don come)
Chei
Ahhh
We don come now
Na the matter be the issue for the lockdown
No be everybody wey go pullup for the ghost town
Soso be the goddess wey go choke you like a bow tie
I no Dey para cause my pardi get the rundown
Everybody pullup cause my party Issa shutdown
I getti data cause the reseaux no Dey slowdown
King of my city na my matter dem Dey talk now
Listen cause
I Dey road to the party
No stop Red light green light maserati
Pip pip clear road I be boss for my city
Muyuka on the map I Dey roll for my city
Dem dey callam loud house we go cause kamakazi
Make I Light the ganja make i feelam for my body
Then I pick a fine babe wey go like to call me daddy
Baby tell me that you like it I go buy you Maserati
We don come
We don come(don come)
We don come
We don come(don come)
We don come
We don come(don come)
We don come
We don come(don come)
We don come
We don come(don come
We don come
We don come(don come)
We don come
We don come(don come)
We don come (don come)
We don come (don come)
Chei
MG
You know what time it is
Chei
Chuchuruchu

Curiosità sulla canzone WE DON COME di MG

Chi ha composto la canzone “WE DON COME” di di MG?
La canzone “WE DON COME” di di MG è stata composta da Jean Armel Atemnkeng.

Canzoni più popolari di MG

Altri artisti di Techno