No Okada
Now we dey pull up in a Benz
We use to pull up in a zuzupo
Back then we dey jonz like Mr bones zuzuki
Wake up in the morning see my pdf form zigi
Fine girls dey follow me
All their body na Gucci
Back na the days wey dey being they call me ghetto boy
Sake of sey we been dey hustle cos we no get choice
See me as I bubble now they telling me hello boy
Now they calling hello boy
Now they calling me eko boy
Back inna the days I been dey jump okada
All the people dey yab me and they tell me waka
When I no dey get the raba to dey give my mama
Now chineke been a living don dey make me hammer
Now is range
Range Range
No okada
Benz
Benz
No okada
Range
Range
No okada
No okada
No okada
Range
Range
Omo no okada
Benz
Benz
No okada
Range
Range
No okada
No okada
No okada
Say mini mini mani more
Loke loke all my people koma roll
Show promoters on the shoddys they just they call my phone
Celebration say the blessings don they over load
E don dey over load
Me no gang sha fa back clack
Never see no bother me I never let my blood clot
Never see nobody pull up in my drop top
Bomboclar bastard
Mana fame is bigger than monster
Me no gang sha fa back lad
Never see no bother me I never let my blood clot
Never see nobody pull up in my drop top
Bomboclar bastard
Mana fame is bigger than monster
Back inna the days I been dey jump okada
All the people dey yab me and they tell me waka
When I no dey get the raba to dey give my mama
Now chineke been a living don dey make me hammer
Now is range
Range
No okada
Benz
Benz
No okada
Range
Range
No okada
No okada
No okada
Range
Range
No okada
Benz
BEnz