Loosed

Charles Ubochi, Chukwuka Ubochi

Pesin weh dey spray steady
No be who get money
Na pesin weh collect
Na pesin weh dey acknowledge marlon
Na him I go give respect
With all of the capping and flaws of the fucking Bu mumu government
Make we just dey high
Na to red my eye

Now I'm on the move
Body just dey jonze
I no be boy alone
But always on the road

Omo see pesin daughter
See how she start to manhandle cucumber as she no normal

Verily Verily I say
Life be cruise control
Na who hold money dem know
The rest na Nintendo
No go display for public
Fuck life and it's policies
Damn go ask questions like Pharisees
Shut up let the money speak
No go dey move where dem wan make you move go
No go dey look
Dem go play you like sudoku

Now I'm on the move
Body just dey jonze
I no be boy alone
But always on the road

Omo see pesin daughter
See how she start to manhandle cucumber as she no normal
Waistline na sonata
Waist whine e too proper

Curiosità sulla canzone Loosed di Marlon

Chi ha composto la canzone “Loosed” di di Marlon?
La canzone “Loosed” di di Marlon è stata composta da Charles Ubochi, Chukwuka Ubochi.

Canzoni più popolari di Marlon

Altri artisti di Pop rock