Sisi Maria

Maleek Berry

Uhh bounce bounce eh
Baby oh bounce
Bounce bounce bounce oh
Baby oh bounce
Berry pon this eh
Berry pon this eh

Sisi Maria she carry front from Bayelsa oh
Sisi Ngozi she carry back from Anambra
Imara mma eh Imara mma oh
I for make you my lady
Imara mma eh Imara mma oh yeah

Only you only you baby afurum gi nanya eh eh
No be joke if I tell you your loving na fire yea o na na
Give me chance everyday I go love you taya eh eh
You too too sabi your mama too too try eyea eh eh

Na so na so
E be you wey I wan marry
Na so na so
Na my pikin wey you go carry
Na so na so
Omalicha let me love you love you love you
Forever love you love you love you my baby

Sisi Maria she carry front from Bayelsa oh
Sisi Ngozi she carry back from Anambra
Imara mma eh Imara mma oh
I for make you my lady
Imara mma eh Imara mma oh yeah

We go hammer I go buy you plenty Diamond
Oluwa provide oh I go dash you mansion mansion
I pray for the day wey we go pull up in a Phantom
My number one you my number one
If you no dey I no go function

Na so na so
E be you wey I wan marry
Na so na so
Na my pikin wey you go carry
Na so na so
Omalicha let me love you love you love you
Forever love you love you love you my baby

Sisi Maria she carry front from Bayelsa oh
Sisi Ngozi she carry back from Anambra
Imara mma eh Imara mma oh
I for make you my lady
Imara mma eh Imara mma oh yeah

Sisi Maria she carry front from Bayelsa oh
Sisi Ngozi she carry back from Anambra
Imara mma eh Imara mma oh
I for make you my lady
Imara mma eh Imara mma oh yeah
Sisi Maria she carry front from Bayelsa oh
Sisi Ngozi she carry back from Anambra
Imara mma eh Imara mma oh
I for make you my lady
Imara mma eh Imara mma oh yeah

Curiosità sulla canzone Sisi Maria di Maleek Berry

Quando è stata rilasciata la canzone “Sisi Maria” di Maleek Berry?
La canzone Sisi Maria è stata rilasciata nel 2018, nell’album “First Daze of Winter: EP”.

Canzoni più popolari di Maleek Berry

Altri artisti di Contemporary R&B