Aiit

Idris Olawale, St. Lewis Ochomma

Ah...
Drey drey drey dre
Yekpa
Uh, and incase you never knew me
Tell your legend and star that Lewis is the brewerie
I'm Not your honmie when I start them no dey hold me
Abobi I'm about to murder somebody
Me against them will never be
Having to compete with me
They'll need a referee
One thousand of them against me
I will beat them even if their dad was the referee
Eh, No be mouth no be talk we done that
My brother one bar go make u ponder
They wan know how I'm getting my sound brother
They wan know wetin dey sound thunder
It's ok last last we know say
No be by who rap pass everybody know say
Gt na him fast pass in those days wey dem opay
And them Kuda bank No dey
I'll shine when it's my time
I'll fly when the time's right
It's not by power and might
I'm gon' be alright
I'll shine when it's my time
I'll fly when the time's right
It's not by power and might
I'm gon' be alright
Yo, There is more to the music
The rhythm the bars and the vibes that I'm
Using
Kinda amusing how I'm fusing words
And making it all look confusing bros
Cause it hurts punchlines don't get you endorsed
Metaphors no buy shorts for gucci stores and  bros
I gotta switch gotta press the mentols
I gotta do like the click and I mean my mentors
Cause I dey para come I carry wahala come
You like you para no wahala no carry your para
Come
E mi ya weyre gan and I no dey dull at all
We go blow at all at all Cause life na turn by turn
And Na your turn flex na my turn next
No be contest we go all taste that success
When my turn set person wey stress person wey vex
That 1 na hater from the onset
I'll shine when it's my time
I'll fly when the time's right
It's not by power and might
I'm gon' be alright
I'll shine when it's my time
I'll fly when the time's right
It's not by power and might
I'm gon' be alright
Alright
Alright
Alright
Alright
Alright
Alright
Alright
I'm gon' be Alright...

Curiosità sulla canzone Aiit di Lewis

Chi ha composto la canzone “Aiit” di di Lewis?
La canzone “Aiit” di di Lewis è stata composta da Idris Olawale, St. Lewis Ochomma.

Canzoni più popolari di Lewis

Altri artisti di Alternative rock