For Me

Korede Bello, Yemi Alade

For me
For me
For me
For me
For me
You are the one
For me
For me
For me
For me
For me

Talk about
Me no care what dem talk about
You dey for me o
I dey for you
No matter what dem talk about
Run their mouth
Omo dem just dey run their mouth
As long as you dey for me
Girl I dey for you
No matter what they talk about
You're the one

For me (funmi)
For me (funmi)
For me (funmi)
For me (funmi)
For me (funmi)
The only
For me (funmi)
For me (funmi)
For me (funmi)
For me (funmi)
For me (funmi)
You are the, your are the one
For me (funmi)
For me (funmi)
For me (funmi)
For me (funmi)
For me (funmi)
For me (funmi)
For me (funmi)
For me (funmi)
For me (funmi)
For me (funmi)

Woni Woni
Woni won so o
Won so o
Baby make dem talk
Baby make dem talk
You're all I need
You're all I want
Ma fo o
Shebi na chochocho
Baby make dem talk

Anybody wey put asunder no go prosper o
Dem no get work o baby leave dem make dem
Talk their own
Baby ma fo o
Ma go o
Ma sun
Ma lo o
Shebi na chochocho
Baby make dem run their mouth
You're the one

For me (funmi)
For me (funmi)
For me (funmi)
For me (funmi)
For me (funmi)
The only
For me (funmi)
For me (funmi)
For me (funmi)
For me (funmi)
For me (funmi)
You are the
You are the one
For me (funmi)
For me (funmi)
For me (funmi)
For me (funmi)
For me (funmi)
For me (funmi)
For me (funmi)
For me (funmi)
For me (funmi)
For me (funmi)

Nothing
Nothing they say can move me away from ya
Cause my body and my money belongs to ya
Nothing
Nothing they say can take me away from you
Cause what God don join together no asunder

Woni Woni
Woni won so o
Won so o
Baby make dem talk
Baby make dem talk
You're all I need
You're all I want
Ma fo o
Shebi na chochocho
Baby make dem run their mouth

Talk about
Me no care what dem talk about
You dey for me o
I dey for you
No matter what dem talk about

Run their mouth
Na God go run dem down
Dem no fit spoil wetin dem no get o
Na God dey hold us down

Curiosità sulla canzone For Me di Korede Bello

Chi ha composto la canzone “For Me” di di Korede Bello?
La canzone “For Me” di di Korede Bello è stata composta da Korede Bello, Yemi Alade.

Canzoni più popolari di Korede Bello

Altri artisti di Contemporary R&B