Find A Bae
Find a bae bae
You have to find a bae
Find a bae bae
Say you have to find a bae bae oh
Find a bae bae
you have to find a bae bae
Find a bae bae
say you have to find a bae bae oh
I'm almost 30
Mumcy dey worry person
Say when I go bring home shawty
Shortie way sabi cooking yeah yeah yeah
I don't know mumcy
O madun o madun ki ma ri
I like anything wey never cast
Moni popcy mofi jo kos'omo ele
Hey hey hey hey hey hey
Since I don dey find
I never see wey I like
Hey hey hey hey hey hey
Ever since I don dey find,
I never see wey I like
Find a bae bae
You have to find a bae bae
Find a bae bae
Say you have to find a bae bae oh
Find a bae bae
You have to find a bae bae
Find a bae bae
Say you have to find a bae bae oh
Yes (Find a bae bae)
Go shawty
Mumcy ni k'olo find a bae bae oh
Tobi don't rush (Find a bae bae)
Oh yeah one two three four
Daniel you too like woman short
The person wey do me do me bad oh
Till I travel to Banglad
Kin lo w'omo ele bi Sharukh Khan
If I marry I marry
And if I marry I tire I go jaah oh
Mumcy no do me joker oh joker oh joker oh
Hey hey hey hey hey hey
Since I don dey find
I never see wey I like
Hey hey hey hey hey hey
Ever since I don dey find
I never see wey I like
Find a bae bae
You have to find a bae bae
Find a bae bae
Say you have to find a bae bae oh
Find a bae bae
You have to find a bae bae
Find a bae bae
Say you have to find a bae bae oh