No Time

Sulaimon Shekoni Solomon

(Fin')
(Finito)
Who dey check am, balance am

Omalicha, tell me if na lambo e dey come right to your place (okay)
Girl, you know say you dey mesmerize me anything wey I see your face (your face)
Ice out your wrist, I no really wan care wetin bad belle then go say (go say)
Girl, you say I dey ginger my soul, for your case I go cause gobe

But she say, "Oh no"
That thing wey you dey do me so
E dey ginger body and soul
E dey ginger body and soul, oh

And I say, "Oh no"
Even if you wan leave me go
Make you try to dey let me know
I go distance myself on code

Because time no dey (Fin', eh)
Time no dey (eh)
Call me back before me I go craze (eh)
Time no dey (eh)
Time no dey (eh)
If you leave me, my girl, I go craze (eh)

Girl, you know me I under
Any nigga try dey go six feet under
Follow who know road e don cut my sandals
Girl, na your back wey cause quanter, oh

Girl, me I reason you
Girl, me I reason you
I no fit dey deceive you
I no fit confuse
I go give you love times two
Gimme chance make I finish you

But she say, "Oh no"
That thing wey you dey do me so
E dey ginger body and soul
E dey ginger body and soul, oh

And I say, "Oh no"
Even if you wan leave me go
Make you try to dey let me know
I go distance myself on code

Because time no dey (eh)
Time no dey (eh)
Call me back before me I go craze (eh)
Time no dey (eh)
Time no dey (eh)
If you leave me, my girl, I go craze (eh)

(Eh, eh)
(Timi Jay on the track, eh)
(Eh, eh)
(Finito)
(Eh)

Curiosità sulla canzone No Time di Khaid

Chi ha composto la canzone “No Time” di di Khaid?
La canzone “No Time” di di Khaid è stata composta da Sulaimon Shekoni Solomon.

Canzoni più popolari di Khaid

Altri artisti di Contemporary R&B