Life

Kid isma

WEtin i dey sing na m'y Life oweo
Life I don dey through God na you I pray oh
Everybody fake for this app oweo
Some people dem dey stave and na so ei dey oh
WEtin you want sep you no get idée
Some people no even know say ei day go break
My nephew don dey cry say ei eye dey pain
Paa God don dey look on us we no dey shame

Pray you gimme longue vie OGA oh
Me no want no one to surffer
Everybody want to sweeta oh
Sweet life wey we nogo kill a Brother oh
Pray you gimme longue vie OGA ooh
Me no want no one to surffer oh
Everybody want to sweeta
Sweet life wey we nogo kill our brother ooh

Curiosità sulla canzone Life di ISMA

Chi ha composto la canzone “Life” di di ISMA?
La canzone “Life” di di ISMA è stata composta da Kid isma.

Canzoni più popolari di ISMA

Altri artisti di French R&B