No One Else [Remix]

Idahams Idahams

Aaah
O ya O ya O ya O ya ya ya
Hitboy Idahams
Teni Makanaki dey here

Only you fit give me konami
All of the boys want to use your pant oh for money
For money oh eh eh
See I know say people dey jealousy
No matter wetin them do you oh I gbadun you finally
Finally oh baby

Everybody Everybody dey call me a fool
Just because I'm in love with you
Everybody Everybody dey call me a fool
Just because I'm in love with you

If e no be you my baby
If e no be you
No one else if e no be you

If e no be you my baby
If e no be you
No one else if e no be you

Erema make you ginger me Aje
Other girls no fit ginger me Aje
Only you fit to ginger me Aje
I live my life for you

Erema make you ginger me Aje
Other girls no fit ginger me Aje
Only you fit to ginger me Aje
I live my life for you

Teni Makanaki
Come come make I yan you something
Oh bobo this love wey you do me
Omo na strong thing ah strong thing

Ebi like say I shark palmy palmy oh
Ebi like say I drink Henney Henney oh
For your love me I fit to die
Oh no no no no

I fit to craze yeah yeah
I fit to mayanya I fit to mayanya
Let nobody put asunder bobo ayanyan
I fit to mad mad mad
I fit to kolo lo lo
And nobody put asunder ayanyanyan

Cause baby If e no be you my baby
If e no be you baby
No one else if e no be you
If e no be you my baby

If e no be you oh baby
If e no be you
No one else oh if e no be you

Erema make you ginger me Aje
Other girls no fit ginger me Aje
Only you fit to ginger me Aje
I live my life for you

Erema make you ginger me Aje
Other girls no fit ginger me Aje
Only you fit to ginger me Aje
I live my life for you

Baby kpakolokpa o yeah
Girl I gbadun you kpakolokpa o yeah o yeah
Baby kpakolokpa o yeah o yeah o yeah

Oya kpakolokpa o yeah
If I gbadun you kpakolokpa o yeah o yeah
Only you fit oh only you fit to ginger me oh oh oh

It's Graftons baby

Canzoni più popolari di Idahams

Altri artisti di Urban pop music