Still Winning

Man I gat no squad yet i keep winning
Why I no go give God the glory
Badman steady dey try punch me
One man mopol I'm always guiding
I be sinner man I no holy
I'm not perfect neither guilty
Badman say I dey smoke kpoli
I no dey send them i just do me

I'mma sing I'mma sing I'mma sing
Till thy kingdom comes
Na me be Iceman Omo tan so gangan
Nobody nobody nobody
Fit stop my shine oh
I will blow the world with better vibes on God

Olorun gbadura mi oh
Make I no die before glory
Mama dey pray for me
Kogo mi tan faraye ri
Olorun gbadura mi oh
Make I no die before glory
Mama dey pray for me o
Kogo mi tan faraye ri

Sapa correct knack me for head
Nothing to chop class I no fit go
People dey ask me wetin dey sup
Jerry go yarn you as e dey go
Suffering & smiling i still dey pose
I know say one day me sef go blow
Base on believe man I told you so

Mo ma k'hallelujah
Ma tun kigbe hosanna
Tona fitila
(Oh yeah)
Kona mi le la
Mo ma k'hallelujah
Ma tun kigbe hosanna
Tona fitila (oh yeah)
Kona mi le la

I'mma sing I'mma sing I'mma sing
Till thy kingdom comes
Na me be Iceman Omo tan so gangan
Nobody nobody nobody
Fit stop my shine oh
I will blow the world with better vibes on God

Olorun gbadura mi oh
Make I no die before glory
Mama dey pray for me oh
Kogo mi tan faraye ri
Olorun gbadura mi oh
Make I no die before glory
Mama dey pray for me oh
Kogo mi tan faraye ri

Feeling my sound low low key o
Baby no bobo mi o
Men dey wey cover o
Hmm
Jehovah cover me
When I enter the stage
Na shutdown ni o
Everywhere icey ni o
Hmm
Baby yen jo funmi oh
Hmm
Koma gbon jejely

I'mma sing I'mma sing I'mma sing
Till thy kingdom comes
Na me be Iceman Omo tan so gangan
Nobody nobody nobody
Fit stop my shine oh
I will blow the world with better vibes on God

Canzoni più popolari di IceMan

Altri artisti di Electronica