Happy Day

If You’re blessed with abundance
Na because
of others, no come Dey gberaga
Man Dey rise, man Dey fall , anything fit sup before the time, you no fit blame God
Who be your vendor ?

Oh lord it’s an happy day
Owolomakinde, steady grinding no delay
Na money i dey chase oo
Oh lord it’s an happy day
Owolomakinde, steady grinding no delay
Na money i dey chase oo

Iceman
I just wan Dey,Dey my Day
Make I Dey flex like Olaimde
E don tay, nobe today
Wey we Dey grind but d hustle no Dey pay
Baba God change my story
Everyday I Dey give you glory
To make this money you know I’m in hurry
When I was in uni ilorin
All this girls no Dey look my face
Dem tell me say inno be their taste
Now I Dey here Dey run my race
No check on ham Na money i Dey chase
God no go shame us
If we no make money dem go blame us
I Dey hustle I Dey try to be famous
After all enemies still Dey blame us

Oh lord it’s an happy day
Owolomakinde, steady grinding no delay
Na money i dey chase oo
Oh lord it’s an happy day
Owolomakinde, steady grinding no delay
Na money i dey chase oo

Everybody hustling base on one or two, yo, steady balling for the goonz, no day off for paper, so connect pelu awon toni guru update lowo, thou Dey wanna see your downfall, Omo ogbon jara e ko de stand tall
Shanawole bi isakaba emalo dare mi
Keto reran to dabi lion ema pe o rare ni
Lyrically bad guy
Typically big flows
Gold yapa Lorun phorgically mo di Rick Ross
Won fe mute mi won fe pami lenumo
Mi o gba orin laye momimo
Baoku ise o tan level mi ti high
Eyin ten beef temperature yin ti rise
Ologini mi ti gun aja oju ti tole o toko
Owo yapa lapo gold yapa ninu gorodo
Orin yapa lenu atupa wa ole ku ororo yapa ninu kolobo
Mo kill many show back 2 back
Enemies tobe simi mo funwon ni first attack
Won subu lule padi won subu yakata
Won pariwo Hunter Lee
I stand balance like C go gongo
Ororo igbala mbe fomo tologo

Oh lord it’s an happy day
Owolomakinde, steady grinding no delay
Na money i dey chase oo
Oh lord it’s an happy day
Owolomakinde, steady grinding no delay
Na money i dey chase oo

Canzoni più popolari di Hunter

Altri artisti di Gospel