Dop Definition of Police

Na na na na
I'm not a criminal
I'm just a citizen
I'm not a criminal

Na na na na
I'm not a criminal
I'm just a citizen
I'm not a criminal

Oh e dey pain me
Somebody hold me
Na wetin my eye never see
You go dey for your own nation
Facing just frustration
Na wetin this country dey see (Police)
If dem catch you
Dem go start to search you
When you try to ask dem why
Dem go slap you
And if you start to talk
Dem go bruise you
And if you want to run
Dem go shoot you

Somebody define the police
Dem go give you some kind of brutality police
Dem no need your explanation police
Until dem go carry reach station police
Somebody define the police
Dem go give you some kind of brutality police
Dem no need your explanation police
Until dem go carry reach station police

Na na na na
I'm not a criminal
I'm just a citizen
I'm not a criminal

Na na na na
I'm just musician
I'm just a citizen
I'm not a criminal

Canzoni più popolari di Guchi

Altri artisti di Afrobeats