Advance Slavery (Hit Sound Remix)

cRB in the Building
Goya Menor
Uwe eee
Ohiantepke khere
Common lets go
cdvance Slavery cdvance....cdvance slavery O.......(R)
Oniatana
No intimidate the youth them
Shebi Meka Taminyan
Uwe eee
Put up the law make you balance it up
Oniatana
Kpokpo gather for one corner
Them dey call am check point
The Biggy man pass them say shun Sir
They young man pass them say pack well
Why una dey oppose all the boys for the area

If we wear boe tie, ye ee-Dem go say we flamboyant
If we talk too much, ye ee -Dem go say we arrogant
If we wan talk History , yeee -Dem go say na mystery
If we wan go chop, ye ee -Dem go say no be lunch time

Do you remember me
cdvance Slavery cdvance....cdvance slavery O.......(R)
Every single struggle you dey wan kill me
Lie Lie talk you dey lie for me
Nearly don mod if e no for me o ee
Still you want end me o ee
Still you want end me o ee
Still you want end me o ee
Still you want end
Still you want end me o ee

Do you remember me
Every single struggle you dey wan kill me
Lie Lie talk you dey lie for me
Nearly don mod if e no for me o ee
Still you want end me o ee
Still you want end me o ee
Still you want end me o ee
Still you want end
Still you want end me o ee

The big man go thief una no go talk
The young boy dey chop una form the cop
The kpokpo dey burst
The boyz don they run
Put up the law make you balance it up
Common let's go

We move to the back
We break our back
The more we dey kpeme, the more we they try
The kingdom come
We break our mind
We look for the money we lose our sight
We move to the back
We break our back
The more we dey kpeme, the more we they try
We move to the back
We break our back
The more we dey kpeme, the more we they try
Do you remember me
Every single struggle you dey wan kill me
Lie Lie talk you dey lie for me
Nearly don mod if e no for me o ee
Still you want end me o ee
Still you want end me o ee
Still you want end me o ee
Still you want end
Still you want end me o ee

Canzoni più popolari di Goya Menor

Altri artisti di Pop