Bobo

Daniel Oghenekaro

My mama born me wowor
Na when i come dey grow them call me bobo
Bobo bobo
With my strong face I find my Odo
My odo odo odo
And anytime we fight she konk my Ogor
She was born and brought up in London
Her father Politician Mother surgeon
And i be street boy wey done go love up
Wetin i go do to clear this Gordons
Ginger me, Baby make you Ginger me
Nobody fit to Hinder me
Our love nor go linger linger linger
Ginger me, Baby make you Ginger me
Nobody fit to Hinder me
Our love nor go linger linger linger
Marathon, for you i run marathon
Girl na me bobo, shey you wan dey front
Girl you're all I want
Marathon, for you i run marathon
Girl na me bobo, shey you wan dey front
Girl you're all I want
My mama born me wowor
Na when i come dey grow them call me bobo
Bobo bobo
With my strong face I find my Odo
My odo odo odo
And anytime we fight she konk my Ogor
She was born and brought up in London
Her father Politician Mother surgeon
And i be street boy wey done go love up
Wetin i go do to clear this Gordons

Curiosità sulla canzone Bobo di Freeman

Chi ha composto la canzone “Bobo” di di Freeman?
La canzone “Bobo” di di Freeman è stata composta da Daniel Oghenekaro.

Canzoni più popolari di Freeman

Altri artisti di French rap