Krokodie Tears

Emmanuel Owusu Bonsu, Bondzie Mensa Ansah

Chale mek we do like we dey cry
Like e pain we say e die
So sey dey go give we malt
Hm! The kebab no get salt
Y dey giv u small chicken?
Enter kitchen
We 4 chill b4 dey sus
The gari foto no hav sauce
Later we go fit sort am
The girl wey now we for spot am
See am nor I go head butt am
Take this knife cot cot am
But the thing just be plastic
For do somtin more drastic
She get we feel sey dassit
Revenge go be fantastic

We dey cry
The dry
Tears of a crocodile
Two happy animals
We dey 4 yor funeral
For the minerals

ch I c am
U c am?
No b am?
Dat b yam
Foodian
Wer dey am?
C am
E b am!
U make ready?
Ever
U b shaky?
Never
E neck?
Sever
Mek u check
Clever

We dey cry
The dry
Tears of a crocodile
Two happy animals
We dey 4 yor funeral
For the minerals

ch!
U dey cry?
I no dey cry
Y?
She dey cry!
Kai!
She 4 die!
Y?
Y?!
She make sad
Too bad!
Her dad
cm glad
So u want take am add?
Yes!
We no b killers, we b chillers
She wound us she steal us
But chale time go heal us
Time is not a doctor!
E no go fit commot scars
Waah
Oh she has a daughter

We dey cry
The dry
Tears of a crocodile
Two happy animals
We dey 4 yor funeral
For the minerals
Yaaayi

Curiosità sulla canzone Krokodie Tears di FOKN Bois

Chi ha composto la canzone “Krokodie Tears” di di FOKN Bois?
La canzone “Krokodie Tears” di di FOKN Bois è stata composta da Emmanuel Owusu Bonsu, Bondzie Mensa Ansah.

Canzoni più popolari di FOKN Bois

Altri artisti di