Dem Bobo

Olufemi Anikulapo Kuti

Yesterday, Dem tell us sey
Sey today, na we go gain
So we struggle, suffer dey
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways

Oh Yes! Dem bobo!

Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your grandmama!
Dem bobo your grandpapa!
Dem bobo the market women!
Dem bobo you journalist!
The human right activists!
In the name of democracy!
Dem bobo your mama ahahaha ahaha!

For tomorrow, they make us wait
Then again, we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways

Curiosità sulla canzone Dem Bobo di Femi Kuti

Quando è stata rilasciata la canzone “Dem Bobo” di Femi Kuti?
La canzone Dem Bobo è stata rilasciata nel 2010, nell’album “Africa For Africa”.
Chi ha composto la canzone “Dem Bobo” di di Femi Kuti?
La canzone “Dem Bobo” di di Femi Kuti è stata composta da Olufemi Anikulapo Kuti.

Canzoni più popolari di Femi Kuti

Altri artisti di Funk