No Give Up

Adeyeni Damilare Sunday

Bosewoluwa lonse ola nobody fill challenges am Dem tryna cool you down but deep down dem be avengers Ibukun oluwa Ñi muni la laisilala But my nigga go pass me ewe Make I smoke the pain away But oro owo lobami Cos people yin whine me oMy parents Dey wait My siblings Dey wait And me no Dey wait I Dey bomb like craziest But enimowo dele na ma praise eeeBo mowo dele won ma chase re For all the sapa Nobody bother people go kala Kakakin fo emi ma fa loud oh yeah Many things we can say here !!5k wey I borrow from my Palmpay Unfortunately me I can’t pay And them start to Dey campaign Call me several times and me I can’t pick call Person wey me call unfortunately e no pick call And what’s certain I go make am emamikanNo give up Mai brother Tomorrow fit to better Omo eru silejoba Nobody fit quench our sorrow Nobody get my passion Nobody wey compassion No be me Dey compassion We Dey no get companions Yeah Oun ojutiri enu koleso And the way wey dey do our thing we no go Dey full And e get one day we Dey watch porn me and my guys we Dey turn on And all the girls dem Dey come one I Dey bomb like craziest enimowo dele na ma praise eeeBo mowo dele won ma chase re For all the sapa Nobody bother people go kala Kakakin fo emi ma fa loud oh yeah Many things we can say here !!5k wey I borrow from my Palmpay Unfortunately me I can’t pay And them start to Dey campaign Call me several times and me I can’t pick call Person wey me call unfortunately e no pick call And what’s certain I go make am emamikan Mami calling Ebamikorin!!
Ebamiko ooo

Canzoni più popolari di Elevation

Altri artisti di Synthpop