Hakuna Matata (Wahala)

Olatunji Oladotun Alade

They call me Dotman (No be lie)
Hmm oh oh ohh
Hakuna Matata

K'ato gbo t'ebi k'ato gbo t'ara
K'ato gbo ti ara'dugbo
Awon t'ashe fun loh tun le pa wa
Won ro'jo wa l'adugbo

A problem shared is a see finish
Wahala for who no get problem
No matter the situation my nigga we move (Yea yea yeah)
Ti footballer o ba ni motor o sha ma ni boot

Won ni Dotman sh'oti ya broke ni
O l'owo Hennessy loshey mu Coke ni
Enu ti gbe garri lo soak ni
Oro t'onka mi lara won fi shey joke ni

Being through many things
Don't take many risk
Don't learn from the streets
Don't trust nobody
I don't get many friends wey turn enemies

If you hear my story omo you go weak oh
I hear person story omo me self I weak
When we link up I go tell you some gist
Why this life con be like this
Wahala just be like keke maruwa
Sh'ori ile aye yi gan koni formular
Yayy hakuna matata

It means, no worries
For the rest of your life
It means no worries oh ohh
For the rest of your day

K'ato gbo t'ebi k'ato gbo t'ara
K'ato gbo ti ara'dugbo
Awon t'ashe fun loh tun le pa wa
Won ro'jo wa l'adugbo
A problem shared is a see finish (Disaster)
Wahala for who no get problem
No matter the situation my nigga we move (Yea yea yeah)
Ti footballer o ba ni motor o sha ma ni boot

Won ni mo ma saalo but mo ta tan
Won ri mi nisin won'le sh'ako
Won be siwa tele won'le wa mo
Ama foh won lenu won ni hear mo

Ki anybody ma lo ro'pe awon le sh'erubami
Mo n'eruku n'igboro gan
Won ma she'ya fun anybody
Eyin oni inu'bi kile wa n bi
Eni t'oba fe ire fun wa k'osun mo bi

See as I dey live my life without rules
Mawo bi'shey gbadun loh, bi'shey cruise
Everybody con they form relatives
See as dem dey rush me like palliatives

When God do am for you like Laycon
Everybody go dey claim your big brother
Them go say na the same mother same father
Oh my God

If you hear my story omo you go weak oh
I hear person story omo me self I weak
When we link up I go tell you some gist
Why this life con be like this

Wahala just be like keke maruwa
Sh'ori ile aye yi gan koni formular
Yayy hakuna matata

It means no worries
For the rest of your life
It means no worries oh ohh
For the rest of your day

Wahala be like bicycle
Marqai Mix
Lussh

Curiosità sulla canzone Hakuna Matata (Wahala) di Dotman

Chi ha composto la canzone “Hakuna Matata (Wahala)” di di Dotman?
La canzone “Hakuna Matata (Wahala)” di di Dotman è stata composta da Olatunji Oladotun Alade.

Canzoni più popolari di Dotman

Altri artisti di Afrobeats