Issues

Dominic Rodriguez

I've got issues
Plenty issues
I've got issues wey dey scatter my head oh
I've got issues
Plenty Gbege
I've got issues wey Dey bother my mind oh
Emi ko lọ si ita
Sometimes Omo na just killer oh
Me I no wan give up
Shout out to Abbey God make you bigger
Wọn ko fẹ lati lọ si ita
Many days I no get data oh
Me I just want paper
Steady Lipton no Bourn Vita
I've got issues
Plenty issues
I've got issues wey dey scatter my head oh
I've got issues wey dey scatter my head oh
I've got issues
Plenty Gbege
I've got issues wey Dey bother my mind oh
When I wake I Dey thank the Lord
If not for anything I thank him for life
Every day I Dey pray now
My girlfriend just Dey hang up
Enemies on my way up
I can't say all of them now
Papa say make I go school
Mama wan make I carry first
No be say I no know book
But am cool with my talent
I've got issues
Plenty issues
I've got issues wey dey scatter my head oh
I've got issues
Plenty Gbege
I've got issues wey Dey bother my mind oh

Canzoni più popolari di Dominique

Altri artisti di Middle of the Road (MOR)