Oringo

Oringo
Oringo
Bracket le
Eh

See this life oh
E no long oh
E too short oh
Make you live am well oh
Love somebody oh
Just the way you love yourself oh
And if you get money make you dey share dey go
Dey give dey go
Today na today ah
Inwegodi Pounds yeah ah
And if you get the meat
Bring the fire make we dey burn the suya
Mama eh mama eh mama eh eh
Mama eh mama eh mama eh eh

K’anyi gbagba oringo
Hey yo oh koko
K’anyi gbagba oringo
Abegi oh iyo koko
Ula la la la ah
Ula la la la ah
Ula la la la ah
Ula la la la ah

K’anyi gbagba oringo
Hey yo oh koko
K’anyi gbagba oringo
Abegi oh iyo koko
Ula la la la ah
Ula la la la ah
Ula la la la ah
Ula la la la ah (Let's go)

Ndi nmadu udo dili unu oh
Udo dili unu oh
Umu nne oh udo dili unu oh hey
Ha alaowerri gbobanum oringo eh
Gbagbanum oringo eh
Pitakwa gbagbanum oringo eh
Today na today ah
Inwegodi pounds yeah ah
And if you get the meat
Bring the fire make we dey burn the suya
Mama eh mama eh mama eh eh
Mama eh mama eh mama eh eh

K’anyi gbagba oringo
Hey yo oh koko
K’anyi gbagba oringo
Abegi oh iyo koko
Ula la la la ah
Ula la la la ah
Ula la la la ah
Ula la la la ah

K’anyi gbagba oringo
Hey yo oh koko
K’anyi gbagba oringo
Abegi oh iyo koko
Ula la la la ah
Ula la la la ah
Ula la la la ah
Ula la la la ah

Mmm see this life oh
E to sweet oh
But e no long oh
Make you live am well oh
Otuonicha gbogbanum oringo eh
Gbagbanum oringo eh
Umu enugu gbagbanum oringo eh
Eh ye
Emeka Offor gbagbanum oringo eh
Gbagbanum oringo eh
Mburu Buru gbagbanum oringo eh
Eh eh ye
Ugonna gbagbanum oringo eh (Chai)
Uda la la la
Uda la la la eh

K’anyi gbagba oringo
Hey yo oh koko
K’anyi gbagba oringo
Abegi oh iyo koko
Ula la la la ah
Ula la la la ah
Ula la la la ah
Ula la la la ah

K’anyi gbagba oringo
Hey yo oh koko
K’anyi gbagba oringo
Abegi oh iyo koko
Ula la la la ah
Ula la la la ah
Ula la la la ah
Ula la la la ah (Eh yeah)

Curiosità sulla canzone Oringo di Bracket

Quando è stata rilasciata la canzone “Oringo” di Bracket?
La canzone Oringo è stata rilasciata nel 2015, nell’album “Alive”.

Canzoni più popolari di Bracket

Altri artisti di Contemporary R&B